Tenny Eddy feat. Mwuana - Komaro Lyrics

Lyrics Komaro - Mwuana , Tenny Eddy



They call me Tenny Eddy (Steady Wave Boy)
See ah sexy ladies
When me pull up in ah club one time
Boy know say me not wack
The girl them fit like up
The things wey me do this time
Them feeling, Feeling my style
See my Gold chain
Dripping in the club
And all the girls
Them dey call my name
Them dey say the boy is too fresh oh
Them dey feeling my swag tonight
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
I wanna get to know you baby Girl i wonder where you from
See dem girls dem a talk
We fill up di place every time i come do my thing
Many People come from far
No time to be lazy
No time to link up bada ye
Girl you know that tonight's gone be crazy
Its a vibe No money can't buy it
(Nono!)
Every time i step inna di club
Dem boy watching how they coming to approach me now
All i wanna do is show you love
Wine pon di riddim go low dance close to me now
I wanna get to know you baby Girl i wonder where you from
(Tell me where you from)
I wanna get to know you baby Girl
Come gimmie some
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Two little black bird
Sitting on the wall
One name Peter and Paul
The girl so nice
And walk up to her
Me tell her say
Sexy girl where you coming
Give me your phone number
She come dey style for me ooo
She never know say the boy get money ooo
Every single day
She dey call my phone
When she see me on the TV
She dey love my style
Yo yooo
Like say ohh nanananan
All the girls them go low
Sexy ladies
When me pull up in ah club one time
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo Komaro
Whine pon the rhythm go low yeah
Your body Joo
Your body Joo
Your body Joo
Your body Joo



Writer(s): Robin Nyström, Tennyson Eddyson


Tenny Eddy feat. Mwuana - Trolls and Goblins - Single
Album Trolls and Goblins - Single
date of release
22-10-2015

1 Komaro



Attention! Feel free to leave feedback.