Lyrics 2 Stoopid - Timaya
Turn
it
up,
turn
it
up,
turn
it
up
You
say
wetin?
2stoopid
2stoopid
(wanasudada),
2stoopid
We
2toopid
Timaya
2stoopid
2stoopid!
2stoopid
Who
be
that
guy
wey
dey
yarn
anyhow?
Girls
wey
dey
form
anyhow
Who
be
that
guy
wey
dey
act
amateur?
Wey
dey
want
to
dey
come,
to
dey
form
anyhow
Who
be
that
guy
wey
dey
form
anyhow?
Guys
wey
dey
pose
anyhow
Who
be
that
guy
wey
dey
act
amateur?
Wey
dey
want
to
dey
come,
to
dey
form
premature,
yeah
Me
and
my
guys
we
are
stand
kerele
Popping
Champagne
lele
We
no
get
type
for
nobody
Stepping
the
place
the
party
don
craze
2stoopid,
2stoopid
2stoopid,
2stoopid,
2stoopid
2stoopid,
2stoopid,
2stoopid
All
my
guys
we
are
2stoopid
You
say
wetin?
2stoopid
Wanasudada
(eh)
2stoopid
You
say,
Timaya
(eh)
master
2stoopid
2stoopid
(you
can′t
be
my
vogosa),
2stoopid
Leggo
Who
be
the
guy
wey
dey
talk
anyhow?
Jonze
anyhow
Guy
wey
dey
talk
anyhow?
Wey
dey
run
him
mouth,
cap
anyhow
Who
be
that
guy
wey
dey
talk
anyhow?
Wey
dey
Jonze
anyhow
Wey
dey
run
up
him
mouth,
everytime
just
dey
cap
anyhow
2stoopid,
2stoopid,
ruperupe,
ruperuperupe
Masterkraft
2stoopid
All
my
guys,
we
are
2stoopid
Shina
Peller,
you
2stoopid
Banky
is
2stoopid
Even
2Baba
is
2stoopid
You
say
wetin?
2stoopid
(ahan)
Wanasudada
(eh)
2stoopid
You
say,
Timaya
(eh)
2stoopid
2stoopid!
(You
can't
be
my
vogosa,
eh)
2stoopid!
Leggo
It′s
STG
Ma-Ma-MasterKraft
on
the
beat
Turn
it
up,
turn
it
up,
turn
it
up
![Timaya - 2 Stoopid](https://pic.Lyrhub.com/img/i/f/q/q/vl4j54qqfi.jpg)
Attention! Feel free to leave feedback.