Lyrics Life Anagaga - Timaya
E
crizy
iyafo
fino
Yes,
yes
y'all
This
is
a
public
service
announcement,
Mr
Incredible
featured
by
the
one
and
only,
Egberi
Popsi,
Number
1 of
Bayelsa
Enuf
respect
to
Jehova
himself
Enuf
respect
to
Black
buddy
Everybody
wey
dey
for
street
O
I
hope
say
una
dey
feel
me
O
When
i
keep
on
hustling
People
keep
on
boning
People
keep
on
frowning,
say
i
dey
waste
time
Nobody
believe
me,
only
Jehovah
just
keep
me
See,
Morning
and
Nite,
my
Mama
dey
pray
Say
one
day
i
go
dey
OK
When
i
dey
for
street,
the
people
wanna
bring
me
down
See
people
wanna-wanna
make
me
frown
(Life
anagaga
2x)
Onyemuru
na
turn
by
turn
(Life
anagaga
3x)
Onyemuru
na
turn
by
turn
Life
anagaga
When
i
keep
on
hustling
When
i
was
struggling
Nobody
believe
in
me
Nobody
have
faith
in
me
But
i
just
know
say
one
day
e
go
beta
I
know
say
one
day,
me
i
go
make
am
Now
i
don
dey
make
am,
everybone
don
dey
bone
See
the
people
dem
want
to
bring
me
down
No
matter
how
you
try,
the
people
wanna
bring
you
down
Oh!
My
Papa
you
try,
dem
won
dey
make
you
frown
So
(Life
anagaga
2x)
Onyemuru
na
turn
by
turn
(Life
anagaga
3x)
Onyemuru
na
turn
by
turn
Life
anagaga
Its
a
brand
new
life
that
am
living
Brand
new
moto,
brand
new
everytin
Brand
new
money
& a
brand
new
house
& a
brand
new
girl
O
Everytin
about
Man,
be
a
Watabambam
When
i
come,
everybody
wanna
rap-a-pam
pam
Dem
dey
call
me
Lil
wayne,
call
me
young
money
Cuz
i
dey
for
black
buddy(black
buddy)
Anytime
i
look
at
my
life,
i
want
to
cry
Anytime
when
i
look
up,
water
dey
comot
from
eye
That's
why
anytime
that
i
sing
i
just
dey
say
Chai
Many
people
wam
make
i
die
Carry
the
horse
to
stream
to
drink
water,
you
no
go
force
am
to
drink
water
You
can
carry
the
horse
to
stream
to
drink
water,
dem
wan
to
give
me
Gutter
water(Abu
Ventures)
Everybody
life
anagaga
Onyewuru
na
turn
by
turn
I
dey
scratch
dem
like
Otapiapia
I
dey
chuk
dem
like
say
na
Biabia(like
say
na
biabia)
Onyemuru
na
turn
by
turn
O
O
Shoes
he
gat
it,
gat
it(got
it);
Shirt
he
gat
it,
gat
it(got
it)
Money
i
gat
it,
gat
it;
House
i
gat
it,
gat
it
Anytin
you
want
O,
I
can
Transform
ya
O
House
i
gat
it,
gat
it,
Money
i
gat
it,
gat
it;
Clothes
i
gat
it,
gat
it;
Shoes
i
gat
it,
gat
it
Anytin
you
want,
anytin
i
can
give
you
O
O(Call
me
M.I,
ya
let's
go)
M.I.
Way
back
then,
i
was
so
razz
Before
anybody
ever
heard
my
vocals
Before
i
was,
and
the
shows
and
promoters
Man
dey
sleep
by
himself,
i
mean
no
gurls
I
remember
wen
guys
couldn't
toast
Cuz
to
toast,
you
need
bread
and
the
bread
wasnt
clothes
And
the
clothes
that
we
pose
with,
to
get
noticed
Was
from
Yaba
bend-down
and
so
no
chicks
But
ask
about
me
now,
Google
M.I.
I
gat
so
many
shows,
they
call
me
the
event
guy
I
fly
so
many
times
a
year,
i
should
rent
sky
Keep
it
up
for
Mr.
Incredibulent
guy
Call
M.I,
Mr.
I
don
try
I
gat
the
Doe
baby,
wetin
you
wan
buy
And
all
my
enemies
now,
wetin
dey
wan
try
I
dey
glow
like
the
sunshine
And
now,
House
i
gat
it,
gat
it;
Money
i
gat
it,
gat
it;
Clothes
i
gat,
i
gat
it;
Cars
i
gat
it,
gat
it
Anytin
you
want,
baby
gurl
i
can
give
you
cuz
i
gat
it,
gat
it
Yes
i
gat
it,
gat
it
Timaya
House
i
gat
it,
gat
it
Shoes
i
gat
it,
gat
it(Egberi
Popsi)
Money
i
gat
it,
gat
it
Anytin
you
want
say,
anytin
you
want
baby
girl,
I
can
give
you
o
Life
anagaga
2x
Onyemuru
na
turn
by
turn
Life
anagaga
3x
I
dey
strike
dem
like
Otapiapia...
Soldier
go
soldier
come
2x
Life
anagaga
2x
Onyemuru
na
turn
by
turn
Album
Best Of Timaya
1 Dem Mama
2 Plantain Boy
3 I Don Blow
4 Bum Bum
5 Sexy Ladies
6 Watta Bambam
7 Life Anagaga
8 Who Born You
9 Ukwu
10 Sanko
11 Hold Me Now
12 Ekoloma Demba
13 Malonogede
14 If To Say
15 Bow Down
16 All the Way
17 Yankulu Ya (Dem Mama Remix)
18 Its About That Time
19 Thank You
20 True Story
Attention! Feel free to leave feedback.