Lyrics Love (My Baby) - Timaya
She
get
class
o
eh
She's
too
fine
o
eh
She's
hard
working
o
The
girl
she
no
dey
carry
face
o
eh
She's
too
humble,
she
no
dey
talk
back
at
me
o
eh
She
Sabi
cook
o
And
she
get
respect
for
my
friends
eh
I
say
if
una
see
my
baby
eeeh
Thank
am
for
me
o
If
you
see
my
baby
eh
Greet
am
for
me
o
Honey,
Honey,
Honey
eeeeh
Lovey,
Lovey,
eeeeh
Honey,
Honey
eeeeh,
Love
o,
Love
o
(Ha)
(See)
She
Sabi
smile
o
eh
She
Sabi
dress
o
eh
She
Sabi
plan
o,
and
she
get
the
fear
of
God
o
eh
She's
organized
o
She
good
for
bed
o
eh
Every
night
and
day
She
dey
always
dey
make
me
dey
happy
eh
I
say
if
una
see
my
baby
eeeh
Thank
am
for
me
o
God
go
bless
my
baby
eeeh
Amin
oh
Honey,
Honey,
Honey
eeh
Lovey,
Lovey
eeh
Honey,
Honey
eeh
Love
o,
Love
o
(Ha
baby...
baby)
Everyday
I've
been
looking
a
way
eeh
Everyday
I've
been...
a
way
eeh
Everytime
I
look
am
a...
eeh
Everytime
I
dey
bless
God
for
u
as
u
come
my
way
eeh
Every
day
I
am
loving
you
every
day
eeh
Everyday
girl
I'm
wanting
you
everyday
eeh
Every
day
I
dey
thank
God
as
you
dey
come
my
way
eeh
Every
day
I
happy
say
na
you
dey
by
my
side
(...)
Anywhere
you
go
my
baby
girl
I
go
follow
you
go
oo
Anywhere
you
go
baby,
I
love
you
my
my
honey
Sugar,
Sugar
sweetie
and
I'm
letting
you
happy
I
say
if
una
see
my
baby
eeh,
Thank
am
for
me
eeh
God
go
bless
my
baby
eeh
(Ice
water)
Amin
ooo
(Abu
Ventures)
My
baby
eeeh
(Don't
venture
that
venture)
Thank
am
for
me
eeeeh
ee.eh
God
go
bless
my
baby
ee.eh
Amin
o
eeh.
I
dey
smile
eeh,
I
no
dey
think
eeh
I'm
happy,
the
way
you
make
me
dey
feel
eeh
1 Bow Down
2 Sanko
3 Lai Lai
4 Love (My Baby)
5 Gbagam
6 Bad Man Tin
7 It's Allowed
8 Girls Dem
9 Happy
10 Dance Hall King
11 Bother Me
12 Pain
13 Overflow
14 Behind Me
15 Eshe
16 Appreciation
17 Hold Me Now (Bonus)
18 Ukwu (Bonus)
19 Ekoloma Demba (Bonus)
20 Bom Bom (Bonus) - Remix
Attention! Feel free to leave feedback.