Lyrics What's Dat - Vector
Just
incase
you
don't
know
it's
Mekoyo
again
Ondu
Pardon
my
croaky
voice
we've
been
doing
stuff
It's
shisha
oh
Alright
Okay,
Uh
go
Hey
you!
What's
that?
Wetin
u
carry
for
back?
What's
that?
Free
bizness?
(hmmm),
What's
that?
Is
it
sickness?
(hmmm),
What's
that?
You
no
dey
go
down?
(where),
What's
that?
You
no
go
go
house?
(who),
What's
that?
After
all
of
the
flex
and
the
stress
Now
you
say
you
no
go
come
to
the
bed,
what's
that?
I
no
dey
understand
people
nowadays
Everybody
too
sharp
nowadays
Scam
is
scamming
the
scam
nowadays
It's
all
part
of
our
plan
nowadays
I
met
this
one
fine
damsel
oh
See
as
e
dey
move,
e
dey
dance
well
oh
I
ginger
myself
as
a
calm
fellow
But
the
chest
dey
remind
me
of
cowbell
oh
I
sey
"hi"
she
no
talk
"hello"
Now
you
say
you
no
go
come
to
the
bed,
what's
that?
She
sey
"is
that
so?,
what
do
take
me
for?
You
want
to
tempt
me
with
money,
so
you
can
devour"
She
sey
she
need
some
care,
and
she
serious
But
e
no
go
fit
go
house
e
dey
period
I
sey
"hmmm-hmmm,
true-true"
Shebi
you
don
see
mugu
(eeyah!)
Hey
you!
What's
that?
Wetin
u
carry
for
back?
What's
that?
Free
bizness?
(hmmm),
What's
that?
Is
it
sickness?
(hmmm),
What's
that?
You
no
dey
go
down?
(where),
What's
that?
You
no
go
go
house?
(who),
What's
that?
After
all
of
the
flex
and
the
stress
Now
you
say
you
no
go
come
to
the
bed,
what's
that?
Guy
man
na
you
sharp
pass
When
you
dey
church
na
you
clap
pass
And
when
you
dey
club
you
na
papas
You
no
dey
shame
when
e
reach
to
dey
tap
ass
(Oh
Lord)
Me
I
no
dey
judge
you
Attention! Feel free to leave feedback.