Lyrics Talku Talku - Waveboy
Okay
(Okay
Bleu)
Waveboy,
oshey
I'm
the
waviest
Yayy
Wake
up
in
the
morning
Say
a
little
prayer
to
Jah
And
I
dey
thank
God
for
the
life
I
don
live
so
far
So
far,
so
good
Alot
of
things
don
happen
o
lo
far
I
no
fit
change
my
past
But
nothing
can
change
God's
plan,
oh
'Cause
my
people
like
to
talk
Talku,
talku
Anything
you
do
they
must
talk
Talku,
talku
Even
people
wey
no
dey
support
When
I
dey
struggle,
struggle
Ye,
awon
Elenu
gboro
Dem
be
talku,
talku
Say
my
people
like
to
complain
Talku,
talku
Nothing
wey
you
do
wey
dem
go
appreciate
Shey
loma
ronju,
ronju
But
I
thank
for
where
I
dey
today
I'm
thankful,
thankful
Say
my
people
like
to
talk
Dem
be
talku,
talku
'Cause
dem
be
Solo,
Solo
Solo
Makinde
Elenugboro
(ye-ye)
Solo,
Solo
(ah)
Solo
Makinde
Elenugboro
(ah)
Solo,
Solo
(ye-ye)
Babatunde
gbede
wo
koro
Solo,
Solo
Babatunde
gbede
wo
koro
'Cause
I
dey
look
you
(ayy)
Na
him
make
you
think
say
you
be
dangbana
(okay)
Me
I
no
dey
feel
you
I
no
reason
your
matter
I
just
wan
fagbana
'Cause
I
no
fit
shout,
yeah
I
no
like
stress
for
my
life
Me
I
no
dey
chase
clout
I
just
wan
vibe
oh
'Cause
my
people
like
to
talk
Talku,
talku
Anything
you
do
they
must
talk
Talku,
talku
Even
people
wey
no
dey
support
When
I
dey
struggle,
struggle
Ye,
awon
Elenu
gboro
Dem
be
talku,
talku
Say
my
people
like
to
complain
Talku,
talku
Nothing
wey
you
do
wey
dem
go
appreciate
Shey
loma
ronju,
ronju
But
I
thank
God
for
where
I
dey
today
I'm
thankful,
thankful
Say
my
people
like
to
talk
Dem
be
talku,
talku
(ah)
'Cause
dem
be
Solo,
Solo
Solo
Makinde
Elenugboro
Solo,
Solo
Solo
Makinde
Elenugboro
Solo,
Solo
Babatunde
gbede
wo
koro
Attention! Feel free to leave feedback.