Lyrics Intro - Yemi Alade feat. Bovi
My
people
una
well
done
o
Welcome
to
another
special
edition
of
"We
Don
Catch'am"
You
know
how
we
dey
do
am
for
this
programme
If
you
dey
suspect
say
your
man
or
your
woman
dey
play
ball
outside
This
is
the
programme
to
come
For
today
edition
One
special
woman,
fine
girl
fine
anyhow
dey
suspect
say
her
man
dey
chop
ogbono
outside
The
man
like
Egusi
soup
Instead
of
am
to
choose
egusi
or
ogbono
eh
dey
mix
the
two
together
As
a
matter
of
fact,
e
be
like
say
this
man
dey
mix
3 different
type
of
soup
together
So
na
today
we
go
know
say
eye
wey
dey
cry
dey
see
road
Come
with
me
make
we
go
bust
am
1 Taking over Me
2 Money
3 Kissing (Remix) [Bonus]
4 Intro
5 Selense
6 Tangerine
7 King (KOQ) [Interlude]
8 Johnny
9 Daddy Oyoyo
10 Pose
11 Why
12 I Like
13 Johnny (French Version) [Bonus]
14 Kissing
15 Sugar
16 Fall in Love
17 Duro Timi
18 Temperature
19 Catch You
20 Looking at Me (Bonus)
Attention! Feel free to leave feedback.