Lyrics If You Hear Say... - oddFelix
If
you
hear
say
I
dey
offline
No
be
say
I
dey
depressed
No
be
say
I
take
break
from
social
media
Or
I
no
gree
buy
data
Na
my
phone
spoil
As
village
people
don
dey
dey
for
city
E
be
like
say
I
see
thief
Wey
I
go
work
Results
no
go
show
Results
no
dey
climb
stage
As
these
insects
don
chop
the
ladder
Life
hard
Even
small
pikin
go
tell
you
But
me
I
go
dey
do
wetin
I
fit
do
So
if
you
no
hear
me
release
new
poem
again
No
be
say
I
quit
poetry
No
be
say
I
take
the
money
to
record
go
gamble
Na
the
studios
dey
on
strike
You
see
No
be
every
way
be
better
way
Sometimes,
man
gets
to
find
him
own
way
Even
ships
them
get
compass
And
with
them
You
go
fit
do
make
your
goal
No
come
pass
you
As
I
get
hand
I
no
go
put
my
destiny
for
your
own
naa
So
if
you
hear
say
I
don
die
No
be
say
I
commit
suicide
Na
nature
talk
say
e
don
do
Or
na
person
kill
me
As
I
dey
breathe
dey
go
I
go
dey
do
everything
wey
I
fit
do
To
make
me
better
I
go
be
my
driver,
my
pilot,
my
captain
And
if
nothing
come
work
Make
e
no
be
say
na
me
shut
the
office
door
Make
e
be
say
I
play
my
part
but
condition
carry
the
cup
So
if
you
hear
say
I
no
do
again
No
be
say
I
no
wan
do
No
be
say
I
don
give
up
Na
the
end
don
reach
Attention! Feel free to leave feedback.