Lyrics 1996 - prettyboydo
Rest
in
pieces
to
all
my
enemies
and
opposition
Even
in
isolation,
man
a
caking,
that′s
determination
Iron
will!
All
blessings
to
the
Most
High!
Say
in
Lagos
na
everyday
grind
grind
Cos
the
streets
no
dey
celebrate
valentine
I
was
alone
on
the
road,
it
felt
like
Quarantine
Like
a
river
the
way
the
water
falling
from
my
eye
You
know
say
as
this
hustle
here
spoil
On
these
streets
why
nobody
wanna
employ
Many
things
wey
me
do
but
me
no
get
choicе
Paid
the
price
for
this
life,
go
chеck
my
invoice
But
they
wanna
tell
us
crime
no
pay
When
we
getting
nothing
from
the
government
In
fact
they
the
reason
why
the
money
no
dey
Yet
dem
dey
tell
us
say
that
no
crime
no
pay
My
mumu
done
finish
brother
My
mumu
done
finish
abeg
My
mumu
done
finish
forever
My
mumu
get
limit
abeg
This
one
no
be
1993
This
one
no
be
1996
Is
it
Abacha
that
is
seating
on
the
seat?
So
tell
me
why
it
feel
like
1996?
This
one
no
be
1993
This
one
no
be
1996
Is
it
Abacha
that
is
seating
on
the
seat
So
tell
me
why
it
feel
like
1996?
Me
I
no
be
Fela
Anikulapo
But
I
ain't
rolling
ever
anymore
Me
I
no
be
Fela
Anikulapo
Respect!
But
me
I
cannot
take
it
anymore
Respect!
Na
Maureen
Chi
Igwebe
wey
born
me
Me
I
no
be
Anikulapo
Respect!
I
ain′t
rolling
over
anymore
Respect!
Me
not
keeping
quiet
anymore!
Attention! Feel free to leave feedback.