paroles de chanson Hold My Hand - 2Baba
Life
has
been
tough
we
cue
to
get
the
small
food
we're
sharing
sometimes
the
food
has
fly
on
it
people
keep
pushing
us
when
we're
in
the
cue
the
mosquito
bites
us
in
the
night...
I
just
want
to
go
home
but
those
people-dem
burned
our
house
Touch
a
Life
today,
Touch
a
life
today
try
to
touch
a
life
today,
touch
a
life
today
touch
a
life
today...
ohhhh
yeah
try
to
touch
a
life
today
Throughout
for
history
dem
talk
am
say
no
man
is
an
island...
dem
dey
talk
am
for
history
dem
say
one
tree
can
never
make
a
forest...
dem
dey
talk
am
as
e
com
be
so,
wetin
u
get
to
show
wetin
u
get
say,
wetin
u
go
do
for
de
matter
Hold
my
hands...
I
hold
your
hands
we
go
dey
stronger
do
something
for
another
man-bring
am
to
laughter
all
we
need
is
one
love
(one
love),
is
one
love
all
we
need
is
one
heart
(one
heart)
Touch
a
Life
today,
Touch
a
life
today
ee
no
matter
wetin
u
get,
try
to
touch
a
life
today,
touch
a
life
today
touch
a
life
today...
as
u
dey
work
u
dey
successful
make
u
touch
a
life
today
as
u
dey
work,
u
dey
pray
make
e
beta,
make
u
hama,
make
u
successful
and
if
e
work
for
u
remember
say
some
people
dey
dem
neva
bellefull
I
say
na
one
drop
of
water
dey
create
an
ocean
eeeeeh
so
make
we
join
hands
together
to
beta
our
nation
so
if
I
do
for
one
person
u
do
for
another
person
na
so
we
go
dey
multiply
all
our
blessings
and
if
ee
get
one
lesson
wey
we
don
learn
for
dis
world
is
greatness
dey
inside
every
person
eeeee
so
if
u
believe
in
good
and
u
believe
in
humanity
let's
pay
d
forward
let
no
people
left
out
ina
we
world
yeaaa
Touch
a
Life
today,
Touch
a
life
today
ee
no
matter
wetin
u
get,
try
touch
a
life
today,
touch
a
life
today
touch
a
life
today...
as
u
dey
work
u
dey
successful
make
u
touch
a
life
today
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.