2Face Idibia - Jeje - traduction des paroles en anglais

Paroles et traduction 2Face Idibia - Jeje




Jeje
Easy Does It
Ok naa
Alright then
Unto the matter
Let's get down to business
Rverything wey we do...
Everything we do...
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
()
()
See
Look
Na wetin they want make i show them
They want me to show off, you know
I no dey like make i show myself
I don't really like to flaunt myself
Na wetin they want make i show them
They want me to show off, you know
I no dey like to dey shiw myself
I don't like to flaunt myself
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje
Easy does it
I dey do my thing jeje
I'm just doing my thing, easy does it
Na jeje Na jeje
Easy does it, Easy does it
I dey do my thing
I'm just doing my thing
(1)
(1)
I get money
I get money
I spend am well
I spend it well
I get babe
I get girls
I dey use am well
I treat them well
I get chiquito
I have my little ones
I dey spoil am well
I spoil them well
I get followers
I have followers
I dey follow them well
I follow them back
The reason wey we dial
The reason we hustle
Na to buy and sell
Is to buy and sell
But some people want to ...
But some people just want to...
And na to quarrel and yell
Quarrel and yell
99 problems na who you wan tell
99 problems, who you gonna tell?
Na to do am jeje
Just gotta do it easy
Till the remaining of the day
For the rest of the day
One time for your money
One time for your money
Two time for your mind
Two times for your mind
If u re feeling what i am feeling
If you're feeling what I'm feeling
Every with the feeling yeah
Everyone with the feeling yeah
Arise and shine
Arise and shine
I say one time for your money
I say one time for your money
Two time for your mind
Two times for your mind
If u re feeling what im feeling
If you're feeling what I'm feeling
Continue do your thing-ing yeah
Keep doing your thing yeah
()
()
See
Look
na wetin they want make i show them
They want me to show off, you know
I no dey like make i show myself
I don't really like to flaunt myself
Na wetin dey want make i shiw them
They want me to show off, you know
I no dey like make i show myself
I don't like to flaunt myself
Na jeje. Na jeje
Easy does it, Easy does it
I dey my thing
I'm doing my thing
e ni finish
It's not over
E no finish
It's not finished
I swear now
I swear now
I swear now ... Hehe
I swear now... Hehe
I see you
I see you
You see me too
You see me too
Na different diferent things we come here to do
We all came here for different things
Some be lawyer
Some are lawyers
Some na doctor too
Some are doctors too
Some na minister
Some are ministers
Some na labourer too
Some are laborers too
And so
And so
And so what
So what?
Anything you do make u do ma well
Whatever you do, do it well
Vulcernizer . Vulcernize well
Vulcanizer? Vulcanize well
Senator. Senate am well
Senator? Senate well
Do ur best, make u no kill urself
Do your best, but don't kill yourself
Live ur life make u leave me rest
Live your life and leave me alone
Cause there is nothing wey u wan prove
Cause there's nothing you need to prove
Hey hey!!
Hey hey!!
()
()
See
Look
Na wetin they want make i show them,
They want me to show off, you know,
I no dey like to dey show myself
I don't really like to flaunt myself
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje
Easy does it
I dey do my thing jeje
I'm just doing my thing, easy does it
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
I dey do my thing jeje
I'm just doing my thing, easy does it
(3)
(3)
Yes
Yes
I dey feel like doing plenty things
I feel like doing many things
Na where i go start
But where do I start?
Abi make i wear my pon and safron things
Maybe I should wear my fancy clothes and saffron things
They be that
They are like that
From festac
From Festac
Oju elegba cruising
Cruising through Oju Elegba
Everything they want ti be doing
Everything they want to be doing
Everybody get their own mouth
Everyone has their own mouth
Them go talk
They will talk
()
()
Some go observe things
Some will observe things
Some go do things
Some will do things
Some go dey critiscize things
Some will criticize things
Anywhere you dey
Wherever you are
Anywhere you dey
Wherever you are
Anyhow e be
However it is
Anyhow e be
However it is
You go like to understand how e be
You would like to understand how it is
And you go like to
And you would like to
Tinyere anyi ara
Be among us
()
()
Na wetin they want make i show them
They want me to show off, you know
I no dey like to dey show myself
I don't really like to flaunt myself
Na wetin they want make i show them
They want me to show off, you know
I no dey like make i show myself
I don't like to flaunt myself
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
Na jeje
Easy does it
I dey my thing jeje
I'm doing my thing, easy does it
Na jeje, Na jeje
Easy does it, Easy does it
I dey di my thing jeje
I'm doing my thing, easy does it
They for don bring am
They should have brought it
The motor dey fly
The car that flies
Dem for don do am
They should have done it
Dey say superman dey
They say superman exists
We for don see am
We should have seen him
If to say we visit devil
If we had visited the devil
One time we for kpai am!
We would have killed him!
()
()
Some go observe things
Some will observe things
Some go do things
Some will do things
Some go dey critiscize things
Some will criticize things
Anywhere u dey
Wherever you are
Anywhere u dey
Wherever you are
Anyhow e be
However it is
Anyhow e be
However it is
You go like to
You would like to
Understand how e be
Understand how it is
And you go like to
And you would like to
Tinyere anyi anya
Be among us






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.