paroles de chanson Jeje - 2Face Idibia
Ok
naa
Unto
the
matter
Rverything
wey
we
do...
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje,
Na
jeje
()
See
Na
wetin
they
want
make
i
show
them
I
no
dey
like
make
i
show
myself
Na
wetin
they
want
make
i
show
them
I
no
dey
like
to
dey
shiw
myself
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje
I
dey
do
my
thing
jeje
Na
jeje
Na
jeje
I
dey
do
my
thing
(1)
I
get
money
I
spend
am
well
I
get
babe
I
dey
use
am
well
I
get
chiquito
I
dey
spoil
am
well
I
get
followers
I
dey
follow
them
well
The
reason
wey
we
dial
Na
to
buy
and
sell
But
some
people
want
to
...
And
na
to
quarrel
and
yell
99
problems
na
who
you
wan
tell
Na
to
do
am
jeje
Till
the
remaining
of
the
day
One
time
for
your
money
Two
time
for
your
mind
If
u
re
feeling
what
i
am
feeling
Every
with
the
feeling
yeah
Arise
and
shine
I
say
one
time
for
your
money
Two
time
for
your
mind
If
u
re
feeling
what
im
feeling
Continue
do
your
thing-ing
yeah
()
See
na
wetin
they
want
make
i
show
them
I
no
dey
like
make
i
show
myself
Na
wetin
dey
want
make
i
shiw
them
I
no
dey
like
make
i
show
myself
Na
jeje.
Na
jeje
I
dey
my
thing
e
ni
finish
E
no
finish
I
swear
now
I
swear
now
...
Hehe
I
see
you
You
see
me
too
Na
different
diferent
things
we
come
here
to
do
Some
be
lawyer
Some
na
doctor
too
Some
na
minister
Some
na
labourer
too
And
so
And
so
what
Anything
you
do
make
u
do
ma
well
Vulcernizer
. Vulcernize
well
Senator.
Senate
am
well
Do
ur
best,
make
u
no
kill
urself
Live
ur
life
make
u
leave
me
rest
Cause
there
is
nothing
wey
u
wan
prove
Hey
hey!!
()
See
Na
wetin
they
want
make
i
show
them,
I
no
dey
like
to
dey
show
myself
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje
I
dey
do
my
thing
jeje
Na
jeje,
Na
jeje
I
dey
do
my
thing
jeje
(3)
Yes
I
dey
feel
like
doing
plenty
things
Na
where
i
go
start
Abi
make
i
wear
my
pon
and
safron
things
They
be
that
From
festac
Oju
elegba
cruising
Everything
they
want
ti
be
doing
Everybody
get
their
own
mouth
Them
go
talk
()
Some
go
observe
things
Some
go
do
things
Some
go
dey
critiscize
things
Anywhere
you
dey
Anywhere
you
dey
Anyhow
e
be
Anyhow
e
be
You
go
like
to
understand
how
e
be
And
you
go
like
to
Tinyere
anyi
ara
()
Na
wetin
they
want
make
i
show
them
I
no
dey
like
to
dey
show
myself
Na
wetin
they
want
make
i
show
them
I
no
dey
like
make
i
show
myself
Na
jeje,
Na
jeje
Na
jeje
I
dey
my
thing
jeje
Na
jeje,
Na
jeje
I
dey
di
my
thing
jeje
They
for
don
bring
am
The
motor
dey
fly
Dem
for
don
do
am
Dey
say
superman
dey
We
for
don
see
am
If
to
say
we
visit
devil
One
time
we
for
kpai
am!
()
Some
go
observe
things
Some
go
do
things
Some
go
dey
critiscize
things
Anywhere
u
dey
Anywhere
u
dey
Anyhow
e
be
Anyhow
e
be
You
go
like
to
Understand
how
e
be
And
you
go
like
to
Tinyere
anyi
anya
1 Ife Dinma
2 Diaspora Women
3 Boulay Boulay
4 Confession
5 Go
6 Holiday
7 Best That I Can Be
8 I Hate What You Do to Me
9 I Can't Hear You
10 Close to Where You Are
11 Lessee Passe
12 Jeje
13 International Loving
14 Not a Surprise
15 Akproko
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.