2Face Idibia - Jeje - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction 2Face Idibia - Jeje




Jeje
Спокойно
Ok naa
Хорошо, ладно
Unto the matter
К делу
Rverything wey we do...
Всё, что мы делаем...
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
()
()
See
Смотри,
Na wetin they want make i show them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like make i show myself
Я не люблю выставляться
Na wetin they want make i show them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like to dey shiw myself
Я не люблю выставляться
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje
Спокойно
I dey do my thing jeje
Я делаю своё дело спокойно
Na jeje Na jeje
Спокойно, спокойно
I dey do my thing
Я делаю своё дело
(1)
(1)
I get money
Я зарабатываю деньги
I spend am well
Я трачу их с умом
I get babe
У меня есть девушка
I dey use am well
Я хорошо с ней обращаюсь
I get chiquito
У меня есть малышка
I dey spoil am well
Я её балую
I get followers
У меня есть подписчики
I dey follow them well
Я хорошо с ними общаюсь
The reason wey we dial
Причина, по которой мы звоним
Na to buy and sell
Это купить и продать
But some people want to ...
Но некоторые люди хотят ...
And na to quarrel and yell
И это ссориться и кричать
99 problems na who you wan tell
99 проблем - кому ты хочешь рассказать
Na to do am jeje
Это делать всё спокойно
Till the remaining of the day
До конца дня
One time for your money
Один раз за твои деньги
Two time for your mind
Два раза за твой разум
If u re feeling what i am feeling
Если ты чувствуешь то, что чувствую я
Every with the feeling yeah
Каждый с этим чувством, да
Arise and shine
Вставай и сияй
I say one time for your money
Я говорю один раз за твои деньги
Two time for your mind
Два раза за твой разум
If u re feeling what im feeling
Если ты чувствуешь то, что чувствую я
Continue do your thing-ing yeah
Продолжай делать своё дело, да
()
()
See
Смотри,
na wetin they want make i show them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like make i show myself
Я не люблю выставляться
Na wetin dey want make i shiw them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like make i show myself
Я не люблю выставляться
Na jeje. Na jeje
Спокойно, спокойно
I dey my thing
Я делаю своё дело
e ni finish
Это не конец
E no finish
Это не конец
I swear now
Я клянусь сейчас
I swear now ... Hehe
Я клянусь сейчас ... Хехе
I see you
Я вижу тебя
You see me too
Ты тоже видишь меня
Na different diferent things we come here to do
Мы пришли сюда делать разные вещи
Some be lawyer
Кто-то юрист
Some na doctor too
Кто-то тоже врач
Some na minister
Кто-то министр
Some na labourer too
Кто-то тоже рабочий
And so
И так
And so what
И что с того
Anything you do make u do ma well
Что бы ты ни делала, делай это хорошо
Vulcernizer . Vulcernize well
Вулканизатор. Вулканизируй хорошо
Senator. Senate am well
Сенатор. Заседай хорошо
Do ur best, make u no kill urself
Делай всё возможное, не убивайся
Live ur life make u leave me rest
Живи своей жизнью, дай мне отдохнуть
Cause there is nothing wey u wan prove
Потому что тебе нечего доказывать
Hey hey!!
Эй, эй!!
()
()
See
Смотри,
Na wetin they want make i show them,
Вот что они хотят, чтобы я им показал,
I no dey like to dey show myself
Я не люблю выставляться
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje
Спокойно
I dey do my thing jeje
Я делаю своё дело спокойно
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
I dey do my thing jeje
Я делаю своё дело спокойно
(3)
(3)
Yes
Да
I dey feel like doing plenty things
Я хочу делать много вещей
Na where i go start
С чего мне начать
Abi make i wear my pon and safron things
Может, мне надеть свои штаны и шафрановые вещи
They be that
Они такие
From festac
Из Фестака
Oju elegba cruising
Оджу Элегба круиз
Everything they want ti be doing
Всё, что они хотят делать
Everybody get their own mouth
У каждого свой рот
Them go talk
Они будут говорить
()
()
Some go observe things
Некоторые будут наблюдать
Some go do things
Некоторые будут делать
Some go dey critiscize things
Некоторые будут критиковать
Anywhere you dey
Где бы ты ни была
Anywhere you dey
Где бы ты ни была
Anyhow e be
Как бы то ни было
Anyhow e be
Как бы то ни было
You go like to understand how e be
Ты бы хотела понять, как это
And you go like to
И ты бы хотела
Tinyere anyi ara
Тиньере аньи ара
()
()
Na wetin they want make i show them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like to dey show myself
Я не люблю выставляться
Na wetin they want make i show them
Вот что они хотят, чтобы я им показал
I no dey like make i show myself
Я не люблю выставляться
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
Na jeje
Спокойно
I dey my thing jeje
Я делаю своё дело спокойно
Na jeje, Na jeje
Спокойно, спокойно
I dey di my thing jeje
Я делаю своё дело спокойно
They for don bring am
Они бы уже принесли его
The motor dey fly
Мотор летит
Dem for don do am
Они бы уже сделали это
Dey say superman dey
Говорят, Супермен есть
We for don see am
Мы бы уже его увидели
If to say we visit devil
Если бы мы посетили дьявола
One time we for kpai am!
Один раз мы бы его убили!
()
()
Some go observe things
Некоторые будут наблюдать
Some go do things
Некоторые будут делать
Some go dey critiscize things
Некоторые будут критиковать
Anywhere u dey
Где бы ты ни была
Anywhere u dey
Где бы ты ни была
Anyhow e be
Как бы то ни было
Anyhow e be
Как бы то ни было
You go like to
Ты бы хотела
Understand how e be
Понять, как это
And you go like to
И ты бы хотела
Tinyere anyi anya
Тиньере аньи анья






Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.