paroles de chanson Keep on Rockin' - 2Face Idibia
Yes
o!
Nothing
dey
happen!
Catch
the
vibe,
get
the
feelin
Yes
o!
Catch
the
vibe
and
get
the
feeling
Tell
me
your
man
that
you
are
wheeling
What
I
have
is
what
I
am
giving
I
really
don't
try
to
keep
the
love
on
line
Catch
the
vibe
and
get
the
feeling
Keep
on
rocking
baby
Tell
me
your
man
that
you
are
wheeling
Keep
on
rocking
darling
What
I
have
is
what
I
am
giving
Keep
on
rocking
baby
I
really
don't
try
to
keep
the
love
on
line
As
I
dey
walka
dey
go
Wetin
dey
happen
na
e
funky
so
After
the
show,
na
the
party
o
The
party
go
happen
for
my
end
o
Even
if
you
no
be
my
friend
Come
and
party
with
my
friends
o
Shika
la
koku
lepassa
yo
So
they
point
and
kill,
you
go
carry
dey
go
But
to
say,
the
blood,
and
the
blood
dey
go
Police
protection
essential
o
Police
protection
go
plenty
o
Wey
even
if
you
ready,
you
go
pon
dey
go
You
go
start
to
dey
show
yourself
o
Come
to
the
center
and
start
a
kolo
Start
to
be
feeling
like
a
monkey
o
Hey,
jay,
jay,
like
a
donkey
o
Jump
and
touch
the
ceiling
o
Help
to
sing
the
singing
o
I
go
spread
all
my
money
o
I
go
spread
till
the
end
of
the
party
o
Cuz
this
kind
party,
you
no
know
when
they
go
You
no
go
know
say
some
joint
dey
show
This
kind
party
no
dey
end
o
This
kind
party
they
must
pursue
you
o
Repeat
Okay,
as
we
plan
before
Na
in
we
commot
from
gipsy
o
Hey,
jai,
check
your
time
e
o
The
party
dey
start
my
end
on
the
dot
e
o
You
no
fit
afford
to
be
late
e
ei
Na
we
suppose
to
arrange
the
place
e
o
Hey
kena,
na
true
talk
na
you
dey
talk
e
o
I
check
my
time
for
the
thing,
eget
e
faulty
o
Make
you
see
as
the
thing
dey
delay
o
You
go
think
say
na
8 edey
knack
e
o
Oya,
enter
modo
make
we
start
dey
go
Before
2Face
start
dey
bore
me
o
Oga
friend,
take
the
phone,
make
you
call
am
o
Make
I
call
am,
tell
am,
say
we
dey
come
e
o
Make
he
no
be
like
say
we
don
lost
e
o
Tubaba,
nolele,
he
go
sing
the
show
But
the
hoda
be
plenty
for
road
e
o
Which
kind
yawa
be
this
e
o
Thank
God,
we
don
reach
the
party
o
Just
in
time,
which
you
tell
us,
them
start
the
show
All
the
boys
be
the
dem,
dey
flex
o
I
leke
leke
dey
play
for
the
kwan
di
yo
Oya,
pass
me
the
bottle
and
suck
the
yaro
Make
I
start
dey
quaff
e
o
Quaff
and
quaff
till
the
end
e
o
Kolo,
quaff,
me
sef,
I
go
quaff
e
o
Repeat
See,
it
is
allowed
to
get
naughty
in
this
plantation,
tonite
But
you
got,
you
got
to
do
your
God
some
glory
Try
to
come
without
a
gun
Do
you
God
some
glory,
try
to
come
without
a
gun
Get
yourself
a
partner,
do
just
what
you
wanna
Do
you
God
some
glory,
try
to
come
without
a
gun
Catch
the
vibe
and
get
the
feeling
Tell
me
your
man
that
you
are
wheeling
Repeat
till
fade
1 Other Side of Existence
2 African Queen
3 Cloud This Love
4 If Love Is a Crime
5 Kiss of Life
6 Thank You Lord
7 No Shaking
8 Keep on Rockin'
9 Ole
10 Nfana Ibaga
11 One Love
12 See Me So
13 True Love
14 Holy Pass
15 Odiya
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.