paroles de chanson Bestie - Abochi
LifeLine
Records
I'm
in
love
with
my
bestie
and
I
don't
know
what
to
do
Sometimes
I
dey
feel
say
she
dey
feel
the
same
way
I
do
But
she
dey
call
me
brother
I
no
dey
barb
that
thing
'Cause
sometimes
we
dey
act
like
lovers
Wey
we
dey
do
more
things
My
bestie,
my
bestie,
my
bestie,
my
bestie,
my
bestie
eh
If
you
dey
hear
this
song,
just
know
sey
somebody
fall
for
you
My
bestie,
my
bestie,
my
bestie,
my
bestie,
my
bestie
eh
I
know
sey
I
no
for
catch
feelings,
but
ebe
too
risky
to
lose
you
to
another
one
oo
So
somebody
tell
me
wetin
man
for
do
'Cause
I
no
wan
lose
wetin
I
get
plus
you
So
somebody
tell
me
wetin
man
for
do
'Cause
I
no
wan
lose
wetin
I
get
plus
you
Is
it
my
brain
or
my
body?
Maybe
my
heart
no
well
Sɛ
ɛyɛ
ɔdɔ
kan
deɛ
a,
me
no
mennim
'Dea
me
nim
ne
sɛ
m'ate
ahwe
wo
dɔ
mu
Hallele
(hallele)
Ao
bestie
eh
Hmmm,
Wherever
you
dey
I
say
you
for
hear
me
today
I
don't
care
if
I
shy
for
your
face
So
bestie,
you
no
dey
wonder
why
The
girls
girls
no
dey
come
my
way
no
more
Sometimes
your
jealousy
sef
dey
blow
ma
mind
But
edey
give
me
vhim
so
I
dawg
them
all
Now
as
you
then
your
guy
shun
I
hope
sey
we
go
fi
to
go
the
next
level
'Cause
the
feeling
dey
grow
strong
Make
we
look
sharp
before
we
start
to
blame
devil
Ao
oblayoo,
sumɔ
mi
Ejaakɛ,
mi
hu
misumɔɔ
bo
Minyanyo
kpakpa,
sumɔ
mi
Ejaakɛ,
mi
hu
misumɔɔ
bo
hey-aayyyy
Somebody
tell
me
wetin
man
for
do
'Cause
I
no
wan
lose
wetin
I
get
plus
you
Somebody
tell
me
wetin
man
for
do
(somebody
tell
me
wetin
man
for
do)
'Cause
I
no
wan
lose
wetin
I
get
plus
you
(Cos
I'm
in
love
with
my
bestie
yeah)
Is
it
my
brain
or
my
body?
Maybe
my
heart
no
well
Sɛ
ɛyɛ
ɔdɔ
kan
deɛ
a,
me
no
mennim
'Dea
me
nim
ne
sɛ
m'ate
ahwe
wo
dɔ
mu
Hallele
Abochi
'ein
sound
oo,
ennmm
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.