paroles de chanson All My Life - Adekunle Gold
(It's
Kel
P
Vibes)
Kilofe,
omoge?
Everything
is
on
me
See
me,
I
want
this
your
love
Alele,
o
di
dandan
See
my
doctor,
he
dey
tell
me
You
be
the
cure,
you're
my
medication
Where
you
come
from,
kasala
don
burst
Omo,
ja-ja-ja,
k'oma
le'ra
oh
Omo,
pesin
go
kpai
If
dem
come
for
my
baby,
walahi
Ayy,
you
can
be
rest
assured
I
no
dey
sleep,
I
go
dey
on
guard
Ayy,
forget
other
girls
wey
dey
jealous
you
(jealous
you)
Forget
other
boys
wey
dey
skobo
you
(skobo
you)
Baby,
me,
I
no
dey
bobo
you
Osa,
you
no
say
me
cover
you
Gara,
gara
oh
Gara,
gara
oh
Gara,
gara
oh,
gara
All
my
life,
I've
been
looking
for
ya
Paran
oh,
paran
Paran
oh,
paran
Paran
oh,
paran
All
my
life,
I've
been
looking
Ten
milli
for
your
birkin
And,
if
you
like,
fun
mi
ni
billing
I
just
don't
want
you
deceiving
me
I
dey
take
things
too
personally
(personally)
There's
just
a
part
of
me
that
want
you
more,
more-more
And,
I'll
be
here
'cause
I've
been
waiting
for
long-long
Cool
my
heart
like
a
beautiful
love
song
Tony
Umez,
girl,
you
do
me
like
pawpaw
Sh'oda
bayi?
Baby,
ma
jen
sun
'ta,
I
dey
outside
No
carry
me
goal-goal,
no
offside
Make
dem
reach
99,
I'm
still
your
guy
2A.M.,
I'm
knocking
on
your
door
Open
your
heart,
baby,
joor,
joor-joor
If
you
say
you
love
me,
you
no
go
die
Make
our
feelings
collide,
oh
my-my
(collide,
oh
my-my)
Gara,
gara
oh
Gara,
gara
oh
Gara,
gara
oh,
gara
All
my
life,
I've
been
looking
for
ya
(all
my
life,
I've
been
looking
for
ya)
Paran
oh,
paran
(girlie,
I
want
ya)
Paran
oh,
paran
(oh
baby,
I
want
ya)
Paran
oh,
paran
All
my
life,
I've
been
looking
Dey
outside,
no
offside,
still
your
guy
Sh'oda
bayi?
I
dey
outside
1 Kere
2 Chasing Peace Of Mind (with Habib Koité & Ami Faku)
3 Party No Dey Stop
4 Soro
5 Tio Baby
6 Ogaranya
7 Wrong Person (with ODUMODUBLVCK)
8 Don't Be A Baby
9 Do You Mind?
10 Sisi Ganja
11 Not My Problem
12 Look What You Made Me Do (with Simi)
13 Omo Eko
14 Come Back To Me (with Khalid)
15 Falling Up (with Pharrell Williams & Nile Rodgers)
16 To My Own
17 All My Life
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.