paroles de chanson Pablo Alakori - Adekunle Gold
Them
no
born
me
with
silver
spoon
My
beginning
rough
ooh
darling
I
no
enjoy
my
life,
like
other
children
at
all
I
grow
up
myself
ooh,
I
hustle
tire
ooh
Person
wey
get
ambition,
no
they
wait
for
manna
ooh
Wuruwuru
to
the
answer
ooh
(Wuruwuru
to
the
answer
ooh)
Magomago
no
be
the
way,
wayo
no
be
the
answer
o
Stop
wasting
your
time
oo,
no
play
with
your
future
All
man
for
himself
ooh,
no
shortcut;
ooh
abeg
oh
oh
abeg
Brother
abeg,
mama
jale
ooh
(ma
jale
ooh)
ooh
abeg
oh
oh
abeg,
sister
abeg
no
shortcut
ooh
(no
shortcut
ooh)
abeg
You
sit
down
for
house
ooh,
dey
beg,
begy
for
money
Pablo
Alakori,
paadi
jawo
fine
bara
No
dey
rush
ooh
lolo,
somethings
they
take
time
ooh
To
be
a
man
ooh,
my
brother
ooh
ko
easy
Wuruwuru
to
the
answer
ooh
(Wuruwuru
to
the
answer
ooh)
Magomago
no
be
the
way,
wayo
no
be
the
answer
o
Stop
wasting
your
time
oo,
no
play
with
your
future
All
man
for
himself
ooh,
no
shortcut;
ooh
abeg
oh
oh
abeg
Brother
abeg,
mama
jale
ooh
(ma
jale
ooh)
ooh
abeg
oh
oh
abeg,
sister
abeg
no
shortcut
ooh
(no
shortcut
ooh)
abeg
Ire
je
o
si
ninu
photo,
ohun
ose
lo
ma
gba
You
no
do
anything
but
you
want
to
hammer
I
sorry
for
you
i'm
sorry
for
you
my
brother
ooh
No
play
yourself
ooh,
time
dey
run
ooh
away
Wuruwuru
to
the
answer
ooh
(Wuruwuru
to
the
answer
ooh)
Magomago
no
be
the
way,
wayo
no
be
the
answer
Stop
wasting
your
time
oo,
no
play
with
your
future
All
man
for
himself
ooh,
no
shortcut;
ooh
abeg
oh
oh
abeg
Brother
abeg,
mama
jale
ooh
(ma
jale
ooh)
ooh
abeg
oh
oh
abeg,
sister
abeg
no
shortcut
ooh
(no
shortcut
ooh)
abeg
Oh
na
na
na
na
abeg
ooh
Adekunle
Gold
ooh
Abeg
oh
oh
abeg
Paraparapa
Abeg
oh
oh
abeg
1 Ire
2 Remember
3 Yoyo
4 Surrender
5 Pablo Alakori
6 Somebody
7 Mr. Foolish
8 Mama
9 Fame
10 Back to Start
11 Down With You
12 Damn, Delilah
13 There is a God
14 Ire (Remix)
15 Money
16 Call On Me
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.