paroles de chanson Bless My Man - Ak Songstress
Aw,
my
Father
Who
art
in
heaven
Bless
my
man
Oh,
bless
his
hustle,
baba
'Cause
as
a
woman
I
deserve
to
be
happy
o!
As
I
come
to
You
Baba,
make
You
bless
my
man
(adi
AK)
As
I
come
dey
marry
My
man
dey
suffer
everyday
But
the
love
he
get
for
me
E
dey
burst
my
brain
Love
with
no
money
Weitin
I
for
do?
As
I
come
to
You
Baba,
make
You
bless
my
man
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
Hrrrr,
baba-baba-baba-baba,
saita
(More
money,
more
money)
Aw,
my
Father
Who
art
in
heaven
Bless
my
man
Oh,
bless
his
hustle,
baba
'Cause
as
a
woman
I
deserve
to
be
happy
o!
Love
dey
bee
But
money
enter
e
sweet
pass
o!
Chop
money
sef
Wey
e
don
turn
matter
School
fees
money
too
Wey
e
turn
matter
o
And
as
a
woman
I
deserve
to
be
happy
o
As
I
come
to
You
Baba,
make
You
bless
my
man
I
dey
suffer,
suffer,
suffer
everyday
No
sleeping
in
the
night
I
no
get
no
option
I
for
always
compromise
(odo
nti)
Come
see
sometimes
Man
ah
force
but
still
no
dime
Dem
spreading
money,
eh
Baba
God,
so
where
You
dey
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
More
money,
more
money,
more
money,
God,
eh
(More
money,
more
money)
Hrrrr,
ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba,
saita
Aw,
my
Father
Who
art
in
heaven
Bless
my
man
Oh,
bless
his
hustle,
baba
'Cause
as
a
woman
I
deserve
to
be
happy
o!
Love
dey
bee
But
money
enter
e
sweet
pass
o!
Chop
money
sef
Wey
e
don
turn
matter
School
fees
money
too
Wey
e
turn
matter
o
And
as
a
woman
I
deserve
to
be
happy
o
As
I
come
to
You
Baba,
make
You
bless
my
man
Tubhani
muzik
Ah,
long
time
mi
ah
versatile
Ah
di
AK
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.