Amazing Amaze - Jara paroles de chanson

paroles de chanson Jara - Amazing Amaze



Oh my God
Girlie Dey ginger me
She wan Dey burst my speaker gban Gban
Ehh ehnn
Gban gban gban
Amazing Amaze
Omo
Gone are the days when I Dey play
Now I don serious ahnn
Bebe
Na you be the one the only one
Wey no Dey stress me oh oh
Make I putu jara
Jara jara jara jara
Jara for your love
Putu sugar
Sugar sugar sugar sugar
Sugar for your love
Ahnn ahnn e yo
Wey the money
Make I put something for your purse
Take e the keys
Drive me crazy I be your machine
Any brother wey wan follow you for Yansh oh
I swear say me I go fire person
Fire eh fire person eh
Any person wey dey pray make we No work
I know say thunder go fire person
Make I putu jara
Jara jara jara jara
Jara for your love
Putu sugar
Sugar sugar sugar sugar
Sugar for your love
Eh
Oh my God
Girlie Dey ginger me
She wan Dey burst my speaker gban Gban
Ehn
Gban gban gban
Oh my God
Girlie Dey ginger me
She wan Dey burst my speaker gban Gban
Ehn
Gban gban gban
My baby fine
Better person pikin
Meself I be fine boy
Baby sweet
Premium package
Body shine like idi agbon ehen
Omo
Gone are the days when I Dey play
Now I don serious ahnn
Bebe
Na you be the one the only one
Wey no dey stress me oh oh
Make I putu jara
Jara jara jara jara
Jara for your love
Putu sugar
Sugar sugar sugar sugar
Sugar for your love
Eh Oh my God
Girlie Dey ginger me
She wan Dey burst my speaker gban Gban
Ehn
Gban gban gban
Oh my God
Girlie Dey ginger me
She wan Dey burst my speaker gban Gban
Ehn
Gban gban gban



Writer(s): Andrew Idaewor


Amazing Amaze - Born to Sing
Album Born to Sing
date de sortie
20-11-2020




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.