Aṣa feat. Keziah Jones - Lya - Live paroles de chanson

paroles de chanson Lya - Live - Keziah Jones , Asa



We just dey die for nothing,
Too much disease for this land.
Every day we go dey pray,
God, help us, save us.
Too much money pass my eyes,
All we dey do na smell am.
Man must work and yet survive,
Yet illusions plenty.
K'omode ma seru lojo o,
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o rise se
Iya ni iya ti o da oo
Brothers dey kill eachother, age sef dey fry our people
Corpse e just dey flow like water
In and out this fruitful nation
(Brothers, sisters make we wake up,
And see the way this world dey turn round.
Waging war no be wetin we want,
Cuz peace na wetin we need.)2x
K'omode ma seru lojo o,
Iya ni, Iya ni oo
K'emi ma ru bata fegbe mi ooo
Iya ni, iya ti o da
Ai moye eyan loti segbe ee
Iya ni, iya ni oo
Ai mo ye eyan t'o o ri ise se
Iya ni oo
Ladies and gentlemen
I'll like to invite a wonderful, hmm, brother, on stage
I'll let him speak for himself
Are you there,
Yeah yeah yeah
Mr
Come, make them see you now
Make them see you now
I dey here o Asa, i dey here o
I say i dey here, i dey here o, my sister
I dey here o, idey here o
Everybody say
Yeah brother,
Wetin i dey talk now, na serious business ypu know
Serious business dey for town
Serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear
To ba fe se bo se fe si mi, orun a wo oo ko le ya, ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh .
Ojo pe ewe ikoko
Oh ...
Ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya 2x
Ojo pe we ikoko 2x
People 3x
You hear what im saying to you now
Ojo pe we ikoko 2x
Ani ojo pe we ikoko ...



Writer(s): Aṣa


Aṣa feat. Keziah Jones - Asa: Live in Paris
Album Asa: Live in Paris
date de sortie
31-08-2009



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.