paroles de chanson




I won't listen to you, to you
Help me
I gon' let them telling me, with you for me
I don't really wanna-
Tell me wetin dey sup, ki n to sọ pe mọ n bọ
Anytime we dey ball, we dey order oscroh
Do you got this on lock? Mo ma sọ pe on God
Let 'em know that we outside, every day is on lock (ah)
Ṣìna fẹrẹẹfẹ, ṣìna binti (ah)
Nǹkan kẹnkẹlẹ (ah) with your bikini (uh)
Please remember me, please remember me
Just do that for me, baby
If I no drop ṣingbain, ma fọ
I'm fine, you should know
Ṣebi emi ṣ'ọmọ ologo, Evian, e go flow
Phenomena sef she no know, na so e dey go
Ṣo m'owo ti mo n pa for one show?
Mm-mm, you no go fit know
If I no drop ṣingbain, ma fọ
I'm fine, you should know
Ṣebi èmi ṣ'ọmọ ologo, Evian, e go flow
Phenomena sef she no know, na so e dey go
Ṣo m'owo ti mo n pa for one show?
Mm-mm, you no go fit know
This is the best moment of my life o
If the government e come like o
Make them legalize loud for this side o
Imagination go wound me o
Fa-mi-re-do, so-mi-re-do
Ilẹkẹ gàn-an like trumpet o
Baby, if we come date, e perfect o
Imagination go wound me o (ah)
Ṣìna fẹrẹẹfẹ, ṣìna binti (ah)
Nǹkan kẹnkẹlẹ (ah) with your bikini (uh)
Please remember me, please remember me
Just do that for me, baby
If I no drop ṣingbain, ma fọ
I'm fine, you should know
Ṣebi èmi ṣ'ọmọ ologo, Evian, e go flow
Phenomena sef she no know, na so e dey go
Ṣo m'owo ti mo n pa for one show?
Mm-mm, you no go fit know
If I no drop ṣingbain, ma fọ
I'm fine, you should know
Ṣebi èmi ṣ'ọmọ ologo, Evian, e go flow
Phenomena sef she no know (Phenomena), na so e dey go
Ṣo m'owo ti mo n pa for one show?
Mm-mm, you no go fit know
I won't listen to you, to you
Help me
I gon' let them telling me, with you for me
I don't really wanna help you, for you, love me
I won't listen to you, to you
Help me
I won't listen to you, baby, to you
I won't listen to you, to you
I don't really do the-



Writer(s): Benn Gilbert Kamoto, Daniel Benson, Martins Okeme Copyright: Era Group Sa (pty) Ltd, Kosign Services Limited


BNXN - Phenomena
Album Phenomena
date de sortie
15-08-2024

1   Phenomena



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
Chargement
Chargement