Badman Chorus - Ashana paroles de chanson

paroles de chanson Ashana - Badman Chorus



Ashana ...
Hmmmm Chorus to the World!
Hmmm Hmmmm Shaneh!
Eeehhh yeea ooooi
She wine emotionally
When she wine it for me
I'm feeling you totally
Who give you this your body
Na your body go koba me
Omo the bastard na conji
Categorically first you are number 1
Hmmm!
They wan chop my banana (Opor)
From Lagos to South Africa
Down to Ghana na na na (Nibo)
Mo fe la kasara tori
Mojo gala la la la (Okay)
I know you feel the beat
And you wan dance am
Now now now (Gege)
You go dance am
Now now now (Gege)
Kwashiana na na (Opor)
Ashana na na
Kwashiana na na (Nibo)
Ashana na na
Kwashiana na na (Okay)
Ashana na na
Kwashiana na na (Gege)
Ashana na na
10 billi for your waist
Type wey no enter jeans
See how everybody they gaze
Na pocket you they calculate
Attention you they demarcate
If you press me I go retaliate
Your body I go appreciate
Spend millions for your case
They wan chop my banana (Opor)
From Lagos to South Africa
Down to ghana na na na (Nibo)
Mo fe la kasara tori
Mojo gala la la la (Okay)
I know you feel the beat
And you wan dance am
Now now now (Gege)
You go dance am
Now now now (Gege)
Kwashiana na na (Opor)
Ashana na na
Kwashiana na na (Nibo)
Ashana na na
Kwashiana na na (Okay)
Ashana na na
Kwashiana na na (Gege)
Ashana na na
Hmmm Hmmm Hmmm
Kwashiana na na
Ashana na na
Kwashiana na na
Ashana na na!!!



Writer(s): Badman Chorus


Badman Chorus - Ashana
Album Ashana
date de sortie
24-02-2021

1 Ashana




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.