Ben - Without You paroles de chanson

paroles de chanson Without You - Ben



There's nobody like you,
You've so much for me without you I'm nothing.
Oga Jesus Weytin I go do without you...
I no be anything without you
I no be anything without you
It be only you wey drive my enemies away
Wey dey give me strength and power everyday.
Without you there's nothing I can do
Without you there's nothing I can say...
If you no dey, I no dey ooo
If you no dey, I no dey...
If you no dey, I no dey ooo
If you no dey, I no dey ...seeee
I no dey ooo, I no dey ooo
I no dey ooo, I no dey ooo
I no dey ooo, I no dey ooo
I no dey.
If you no dey, if you no dey
I no dey, if you no dey
If you no dey, I no dey
If you no dey,. if you no dey I no dey...
Ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh
Ooh oh, ooh ooh.
It be Oga Jesus, wey dey give me joy when I'm sad ooo.
Wey dey guide my life and footsteps everyday.(every single day)
If it no be Him, Weytin then I go do?(Weytin I go do)
If it no be Him Weytin then I go say...?
If you no dey, I no dey ooo
If you no dey, I no dey...
If you no dey, I no dey ooo
If you no dey, I no dey... see
I no dey ooo, I no dey ooo
I no dey ooo, I no dey ooo
I no dey ooo,. I no dey ooo
I no dey, if you no dey
If you no dey, i no dey
If you no dey, i no dey.
Ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh.
It be only you, wey dey give me joy
Wey dey guide my life
Wey dey drive my enemies away from me
Ooh oh, Ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh, ooh oh.



Writer(s): Steve Moakler, Ben Rector


Ben - One & Only You
Album One & Only You
date de sortie
30-08-2002




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.