paroles de chanson




This one na brand new tune for you baby
This one about how you make me feel
Can't help but tell this
It's so beautiful, beautiful baby, you know
Baby o, baby o
You're so beautiful
And baby o, baby o
My one and only
Baby o, baby o
You're so beautiful
And baby o, baby o
Look at the way wey you dey do me
Girl I must confess say you fine pass Fuu Mi
The way you fine, the way you sexy
Girl I must confess say your place no one above it
Like the sensi wey we je
Girl I must confess say I need you everyday
See the way way you dey use my heart dey play
K to the K fit to say
Like Pe, star dey sleep well again oh
Everyday and night na only you dey in brain oh
Be like same, the only way to be insane oh
Wetin I for do make I me whole heart to blame oh
So we find the Odogwu
Make you call everybody Jimboy and say "Igbo ugu"
Pretend this one na brand new o
And she is not the girl you knew anyway
Baby o, baby o
You're so beautiful
And baby o, baby o
My one and only
And baby o, baby o
You're so beautiful baby
Eh, and I miss you baby
Baby I just dey wonder how e go be if I lost you
E go be like say dem serve me rice with no stew
Since the day wey I met you, you became my boo
Anything you want, I go do just for you
And still today, I still dey gbadun you
Let me take you shop your mummy, bless your whole crew
And girl for you I will do
Anything wey you want make I do
Because you just dey make me dey happy, make me dey party
Make me feel like say today na my birthday
Girl I just dey trip for you badly
And I need you all day beside me baby
Baby o, baby o
You're so beautiful
And baby o, baby o
My one and only
And baby o, baby o
You're so beautiful to me
And I miss you baby
Oh, it's so amazing to see
That you got me feeling like a little kid
You come like a butterfly and sting like a bee
Me and you will go down in history baby
For you I will swim the deep sea
And I will be that sugar for your tea
In the day me be listening to Kalonji
While in the night time you are playing Kukuti
But still we a burst 'pon the enemy
'Burn democracy, burn all of dem and dem policy
All dem a do na to rob the treasury
But Jah Jah's got a place baby for me and you because
'Cause baby o, baby o
You're so beautiful
And baby o, baby o
My one and only
Baby o, baby o
You're so beautiful to me
Eh, my one and only
And I thank you baby
Eh, my one and only
Ma-ma, ah, ah
Africa
My one and only





Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
Chargement
Chargement