paroles de chanson Play - Blaqbonez
I
don
see
your
type
before
No
be
say
you
like
the
boy
But
you
go
dey
eye
the
boy
Long
as
there
be
cash
involved
(Yeah)
Who's
that
girl
o
Who's
that
girl
o
The
way
she
dey
whine
got
me
asking
Who's
that
girl
o
Who's
that
girl
o
I
don't
know
you
but
I
fit
die
for
your
matter
Die
for
your
matter
I
don't
know
you
but
I
dey
craze
for
your
waist
Craze
for
your
waist
o
I
don't
show
so
much
emotion
(Ayy)
I
just
wanna
go
with
the
motion
(Ayy)
I
know
I'ma
spend
all
my
cash
(Ayy)
But
I
know
you
worth
all
the
action
(Ayy)
And
I
know
you
gon
leave
me
Leave
a
young
brother
hanging
I've
been
played
I've
been
played
But
not
today
Oh
bad
girl
you
a
slayer
slayer
As
a
bad
boy
wey
I
be
sef,
I
be
player
(Player)
When
a
player
meet
a
player
(Player)
We
go
enter
one
sokoto
(Ayy)
'Cause
I
dey
ball
like
Maradona
(Dona)
What
I
know
be
say
Somebody
go
play
somebody
oh
Somebody
go
play
somebody
oh
Today
na
today
Somebody
go
play
somebody
oh
Why
I
be
falling
for
you
Can't
pick
none
above
you
I
don
see
your
type
before
No
be
say
you
like
the
boy
But
you
go
dey
eye
the
boy
Long
as
there
be
cash
involved
Che-che-che-chei
She
wan
play
me
which
formation
Li-lit-lit-skrrt
I
pull
up
a
lituation
Bad
boy
in
the
place,
cool
down
(Ayy)
Fela
with
the
concubines
(Ayy)
Gucci'd
up
omo
no
dey
look
down
(Ayy)
Break
it,
break
it
down
Oh
bad
girl
you
a
slayer
slayer
As
a
bad
boy
wey
I
be
sef
I
be
player
(Player)
When
a
player
meet
a
player
(Player)
We
go
enter
one
sokoto
ayy
'Cause
I
dey
ball
like
Maradona
(Dona)
What
I
know
be
say
Somebody
go
play
somebody
oh
Somebody
go
play
somebody
oh
Today
na
today
Somebody
go
play
somebody
oh
Why
I
be
falling
for
you
Can't
pick
none
above
you
Somebody
go
play
somebody
oh
(Somebody
go
play
somebody)
Somebody
go
play
somebody
oh
Today
na
today
Somebody
go
play
somebody
oh
Why
I
be
falling
for
you
Can't
pick
none
above
you
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.