paroles de chanson




Maleky berry
Berry pon dis
You know
Ah you know
Bad man I carry weight oo
Real gee I carry base oo
Phantom dey no see me
Go see dey no see me
Bad man I carry weight oo
Real gee I carry base oo
Phantom dey no see me
Go swee dey no see me
Play
Play I say dey follow me dey play
I stand tall in my lane
Am a hustle till dey know my name
Young babe
Omo no be minimum wage
Don't care wat opinion say
Tryn' get it in a million ways
I remember when dey dull me
Now when dey for am dem dey call me
Same people wey bin dey yab me
Now dem dey try to feature me
If u require my services
Oo u go pay ins
Reezy Ig @ahrinz_a




Boj feat. Runtown - JUNGLE: Summer 2016
Album JUNGLE: Summer 2016
date de sortie
01-08-2016

1   Yetunde
2   Big
3   Condo (Remix)
4   With You (Remix)
5   Poka
6   Bahd Baddo Baddest
7   Ketan
8   Su Mi
9   Zero Smello
10   Soldier
11   Flavour
12   Soft Work
13   MaObama
14   Yebo
15   Chidinma
16   Bad Gang
17   Wakandikoshera
18   Phantom
19   Realise
20   Dab It
21   Hookah
22   Zino Irema
23   Gbemileke
24   Chardonnay Music
25   Mungandidii?
26   Omo Alhaji



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.
Chargement
Chargement