paroles de chanson Ariwo - Bozliwin
Dem
say
make
I
no
rush
but
make
I
use
my
head
I
step
up
my
game
I'm
tired
of
beans
and
bread
Won
fe
ka
ro
na
lor
Oluwa
o
je
But
ko
ni
ja
sasan
I
go
chop
my
sweat
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
You
say
you
be
my
brother
But
you
no
dey
call
if
I
no
gety
raba
Owo
to
nfi
gbolosho
na
my
last
card
Hustle
make
family
no
call
you
bastard
No
look
down
on
anybody
Ti
emi
bawa
ireti
no
go
dull
me
Tasiko
bato
no
go
stop
me
Kiku
mapami
fun
mummy
mi
Your
life
na
your
life
no
be
my
life
If
you
dey
waste
your
time
no
be
my
time
So
tell
me
how
e
be
for
your
side
Cos
if
I
gety
update
I
dey
share
for
my
side
You
get
my
number
for
phone
no
mean
say
we
be
blood
Padi
wey
you
die
for
no
wan
make
you
chop
Person
wey
you
dey
pray
for
dey
wish
you
bad
Iru
aye
wo
re
my
padi
wan
make
I
lack
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Return
of
a
poor
boy
omo
mo
ti
de
Oro
nbe
ni
kun
mi
tin
fe
so
eti
gbe
I've
been
on
the
way
for
years
no
be
day
No
holiday
all
I
want
is
the
pay
Bless
my
morning
bless
my
night
Ki
aje
bami
gbe
for
the
rest
of
my
life
Omo
tan
foju
di
tidi
omo
ologo
Oba
alara
ni
abi
eri
Olorun
Dem
say
make
I
no
rush
but
make
I
use
my
head
I
step
up
my
game
I'm
tired
of
beans
and
bread
Won
fe
ka
ro
na
lor
Oluwa
o
je
But
ko
ni
ja
sasan
I
go
chop
my
sweat
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Ariwo
ni
won
Ariwo
Ariwo
ni
won
kpa
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.