Bracket - Time - traduction des paroles en russe

Paroles et traduction Bracket - Time




No time eh ah
Нет времени а а
Na bracket eh
На брекет а
Ape planet
Планета обезьян
Peter and paul
Петр и Павел
Dey don kolo eh
Дей Дон Коло а
Na na
На на
No time eh
Нет времени да
That′s why me I say make i yarn tori eh
Вот почему я говорю Сделай мне пряжу тори а
The thing the thing wey dey vex me eh
Эта штука эта штука Вэй Дэй раздражает меня а
Na the same thing wey dey vex you eh
На то же самое мы дей дей досаждаем тебе а
For this world, the good dey die
За этот мир хорошие люди умирают.
And for the bad, na them dey survive.
А что до плохого, то пусть они выживут.
See I don try make I ask God why
Видишь ли я не пытаюсь заставить себя я спрашиваю Бога почему
E con be like say i dey waste my time
E con be like say i dey waste my time
Oya everybody make una dey joli eh
Ойя все вместе сделайте УНА дей Джоли а
Make una throw una hands in the air
Заставь Уну вскинуть руки вверх
If you wan do good
Если ты хочешь делать добро
Make you go cold eh
Заставить тебя замерзнуть а
Without it, some people go scatter your brain
Без этого некоторые люди разбросают твой мозг.
Na this thing wey dey make me
На эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh
Коло а
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
I say na this thing wey dey make me
Я говорю на эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh
Коло а
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
Na this thing dey make me kolo eh
На Эта штука делает меня Коло а
Better thing better thing no dey last eh
Лучше лучше нет Дей в последний раз а
If you dey hear me,
Если ты меня слышишь,
No doubt me eh .
Без сомнения, я .
Believe me that na true story eh
Поверь мне это чистая правда а
Walahi
Валахи
Everybody no time eh
Всем некогда а
See our name na the bracket.
Посмотрите на наше имя в скобке.
Before, we do that song happy day
Раньше мы пели эту песню "Счастливый День".
But now we don comot with
Но теперь мы не имеем дела с
Yori yori eh
Йори Йори Эй
I say everybody make una dey joli eh
Я говорю все делают una dey joli а
Make una throw una hands in the air
Заставь Уну вскинуть руки вверх
If you wan do good,
Если ты хочешь делать добро,
Make you go cold eh
Заставить тебя замерзнуть а
Without it, some people go blow off your brain.
Без этого некоторые люди вышибут тебе мозги.
Na this thing wey dey make me
На эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh >3x
Kolo eh >3x
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
I say na this thing wey dey make me
Я говорю на эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh >3x
Kolo eh >3x
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
Se una dey see
Se una dey see
As peter and paul and bracket
Как Петр и Павел и скобка
Them don dey go
Они не уходят
I remember when we do gbedu last night
Я помню, как мы делали гбеду прошлой ночью.
Them don kolo
Они Дон Коло
Them say we no sabi sing eh
Они говорят что мы не саби поем а
Some say na only dance we dey dance eh
Некоторые говорят на танцуют только мы танцуем а
We con bring back bizzy body eh
Мы можем вернуть тело Биззи а
Temptation
Искушай
Them say na copy copy na copy copy eh
Их скажи на копируй копируй на копируй копируй а
We go back again and bring do me
Мы вернемся снова и принесем сделай меня
And roll it eh
И сверни его а
With a good video
С хорошим видео
Wetin remain eh?
Мы остаемся, а?
Na this thing wey dey make me
На эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh >3x
Kolo eh >3x
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
I say na this thing wey dey make me
Я говорю на эту штуку Вей дей заставь меня
Kolo eh >3x
Kolo eh >3x
This thing wey dey make me
Эта штука Вэй Дэй заставит меня
Kolo eh kolo eh
Коло э Коло э
Eh eh
Э э
E ye ... (repeatedly)
Э-э ... (несколько раз)
Omo no time
Омо нет времени
Better thing no dey last
Лучше уж нет дей ласт
No time eh
Нет времени да
Better thing better thing no dey last eh
Лучше лучше нет Дей в последний раз а
Na bracket eh
На брекет а
Peter and paul don kolo eh
Питер и пол Дон Коло да
Today na today
Сегодня на сегодня
If e dey do you yori yori eh
Если э дей ты Йори Йори а
Everybody make una dey joli eh
Все вместе сделайте УНА дей Джоли а
Make una throw una hands in the air
Заставь Уну вскинуть руки вверх
If you wan do good, make you go cold eh
Если ты хочешь сделать что-то хорошее, я заставлю тебя остыть, а
Without it, some people go take you dey play play
Без него некоторые люди пойдут с тобой играть, играть.





Writer(s): David Guetta, Joachim Garraud, Jean-claude Carre, Chris Willis


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.