paroles de chanson Time - Bracket
No
time
eh
ah
Na
bracket
eh
Ape
planet
Peter
and
paul
Dey
don
kolo
eh
Na
na
No
time
eh
That′s
why
me
I
say
make
i
yarn
tori
eh
The
thing
the
thing
wey
dey
vex
me
eh
Na
the
same
thing
wey
dey
vex
you
eh
For
this
world,
the
good
dey
die
And
for
the
bad,
na
them
dey
survive.
See
I
don
try
make
I
ask
God
why
E
con
be
like
say
i
dey
waste
my
time
Oya
everybody
make
una
dey
joli
eh
Make
una
throw
una
hands
in
the
air
If
you
wan
do
good
Make
you
go
cold
eh
Without
it,
some
people
go
scatter
your
brain
Na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
I
say
na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
Na
this
thing
dey
make
me
kolo
eh
Better
thing
better
thing
no
dey
last
eh
If
you
dey
hear
me,
No
doubt
me
eh
.
Believe
me
that
na
true
story
eh
Walahi
Everybody
no
time
eh
See
our
name
na
the
bracket.
Before,
we
do
that
song
happy
day
But
now
we
don
comot
with
Yori
yori
eh
I
say
everybody
make
una
dey
joli
eh
Make
una
throw
una
hands
in
the
air
If
you
wan
do
good,
Make
you
go
cold
eh
Without
it,
some
people
go
blow
off
your
brain.
Na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
>3x
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
I
say
na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
>3x
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
Se
una
dey
see
As
peter
and
paul
and
bracket
Them
don
dey
go
I
remember
when
we
do
gbedu
last
night
Them
don
kolo
Them
say
we
no
sabi
sing
eh
Some
say
na
only
dance
we
dey
dance
eh
We
con
bring
back
bizzy
body
eh
Temptation
Them
say
na
copy
copy
na
copy
copy
eh
We
go
back
again
and
bring
do
me
And
roll
it
eh
With
a
good
video
Wetin
remain
eh?
Na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
>3x
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
I
say
na
this
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
>3x
This
thing
wey
dey
make
me
Kolo
eh
kolo
eh
Eh
eh
E
ye
...
(repeatedly)
Omo
no
time
Better
thing
no
dey
last
No
time
eh
Better
thing
better
thing
no
dey
last
eh
Na
bracket
eh
Peter
and
paul
don
kolo
eh
Today
na
today
If
e
dey
do
you
yori
yori
eh
Everybody
make
una
dey
joli
eh
Make
una
throw
una
hands
in
the
air
If
you
wan
do
good,
make
you
go
cold
eh
Without
it,
some
people
go
take
you
dey
play
play
1 Me & You (Instrumental)
2 Looking at You
3 Stagger
4 Me & You
5 Girl (feat. Wizkid)
6 Tell Me Something
7 Bro. Wale
8 Beautiful Baby
9 Iheoma
10 Muah Muah
11 Time
12 Desire
13 Remember
14 My God
15 Looking at You(Instrumental)
16 Girl (Instrumental)
17 Muah Muah (Instrumental)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.