paroles de chanson Tired - Brainee
Yeah
It's
Onetime
baby
Brainee
baby
Yah
See
Sometimes
I
dey
tire
dey
act
nice
Alapomeji
gan
don
tire
to
dey
act
nice
Ben
talk
say
many
niggaz
don
dey
disguise
Him
dey
call
some
people
the
evil
spirits
in
disguise
Well
I
get
why,
but
not
long
story
I
no
come
here
to
yarn
you
any
long
story
I
for
like
to
yarn
una
one
long
tori
I
go
scissors
am,
make
I
turn
am
to
one
short
story
Hmm,
you
see
the
yarns
for
my
dm
No
pass
hello
from
babes
wey
want
make
I
see
them
E
no
pass
billing
from
guys
wey
wan
make
I
give
them
Money
wey
I
no
get
or
time
wey
I
no
get
Everybody
asking
for
favors
No
one
doing
me
favors
No
one
asking
Baba
mi,
how
you
coping
in
lagos?
I
know
shows
no
too
dey,
how
you
coping
with
neighbors?
Many
things
dey
sup
around,
only
Jesu
can
save
us
But
I
gazz
chill
and
I
gazz
act
cool
I
gazz
push
ahead
and
my
fire
can't
cool
I
gazz
find
money
and
I
gazz
find
food
I
gazz
write
songs
and
I
just
gazz
do
Many
things
to
make
sure
that
I'm
the
one
they
still
calling
Many
move
to
make
sure
that
I'm
the
one
who's
still
buzzing
No
be
say
na
pressure
But
na
pressure
lowkey
Because
na
person
wey
be
person
dem
dey
call
to
hold
key
See,
you
know
say
you
no
fit
call
stupid
person
Make
e
help
you
hold
the
key
for
your
house
na
Because
one
day
Him
fit
just
wake
up
carry
your
key
throw
inside
well
And
all
won't
be
well
huh
Because
even
inside
the
well
It
is
well
Yah,
it's
Onetime
baby
Brainee
baby
And
I'm
out
baby
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.