Braynezee - SMAN Anthem paroles de chanson

paroles de chanson SMAN Anthem - Braynezee



Make you come join
SMAN ohhhhh
Jejely, jejely
I live my life, live my life
I no dey spend anyhow
No dey treat my account anyhow
If i say i no get, (I no get)
No reason say i dey lie, forget
Na the same thing make me run from Bridget (Bridget)
You no sabi wetin dey my pocket
Ooooohhhh
Tell me what you want
No be do or die
I will see what i can do
Ohhhh nono no
You don hear small "I Love You"
You want to buy "point and Kill"
And i'll csee what i can do
Ohhhh nono no
I don Join
SMAN ohhh
Make you come join
SMAN ohhh
I no dey promise ohh
But I'll see what i can do
I cannot kill mysef
But I'll see what i can do
I have to ask oga
But I'll see what i can do
I cannot kill mysef
But I can see what i can do



Writer(s): Brian Okorie


Braynezee - SMAN Anthem
Album SMAN Anthem
date de sortie
03-02-2021



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.