paroles de chanson That 1 - Brymo
BRYMO
1,2,3,4
Na
me
be
the
one...
Wey
dem
tell
you
to
stay
away
from...
When
you
go
the
places...
You
dey
go
for
town...
Na
me
be
the
friend...
wey
dey
always
tell
me
the
truth
first...
Though
the
truth
e
dey
cut
me...
but
na
instantly...
When
e
matter
sooner
or
later
I
go
talk
am
Put
my
legacy
on
top
am...
Take
a
billion
bucks
in
loads
for
hard
currency
on
top
am
The
future
no
too
far...
lies
go
fall
yakata
I
no
go
be
the
one
to
suffer
after
that
1...
Make
you
no
be
the
one
to
suffer
after
that
1...
I
no
know
anybody
wey
wan
suffer
that
1...
Make
you
no
be
the
one
to
suffer
after
that
1
And
I
been
hear
am,
but
hear
am
say...
Some
people
go
London...
Dey
pubs...
Dey
talk
shit...
Say
you
who
I
think
say
I
be...
na
the
only
thing
dem
say...
Nobody
dey
think
about
the
things
dem
say
I
guarantee
trust
on
am...
Tell
anybody
for
town...
dem
go
lend
you
Naira
on
top
am...
The
future
no
too
far...
lies
go
fall
yakata
I
no
go
be
the
one
to
suffer
that
1...
Make
you
no
be
the
one
to
suffer
that
1...
I
no
know
anybody
wey
wan
suffer
that
1...
Make
you
no
be
the
one
to
suffer
after
that
1
You
fit
to
bank
on
am...
Tell
all
the
fine
waitress
for
church
hills...
dem
go
serve
you
beer
on
top
am...
The
truth
don
dey
town...
lies
dey
fall
apart

Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.