Buju - Something sweet paroles de chanson

paroles de chanson Something sweet - Buju



Hmm-mm, hmm
Hmm-mm, hmm
Hmm-mm, hmm
Oh, oh-oh, oh, oh-oh
Oh, oh-oh, oh, oh-oh
Somethin' sweet
Somethin' sweet for my system
You know me, I go give dem, Shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
'Cause if e sweet, na good vibes I go give them
You know they cannot pretend, Shade
When it hits, you feel no pain
You can ask your friends
Somethin' sweet
Somethin' sweet for my system
You know me, I go give dem, Shade
You no know me since back then?
You can ask your friends
'Cause if e sweet, na good vibes I go give them
You know they cannot pretend, Shade
When it hits, you feel no pain
You can ask your friends
Oh baby, shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me, I no fit treat you like my property
Put a claim on me
Then, I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me, I no fit treat you like my property
Put a claim on me (on me)
Then, I fit to know that I got somebody
Emi, okunrin meta
Sho'ma komije? Like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar?
Make you do me nice and I go do you properly-'ly
Emi, okunrin meta
Sho'ma komije? Like say me I be suya
Would you tell me things wey go sweet me like sugar?
Make you do me nice and I go do you properly-'ly
(Emi, okunrin meta)
(Sho'ma komije? Like say me I be suya)
(Would you tell me things wey go sweet me like sugar?)
(Make you do me nice and I go do you properly-'ly)
Oh baby, shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me, I no fit treat you like my property
Put a claim on me
Then, I fit to know that I got somebody
Shey you cover me?
Na before money go dey shower me
Me, I no fit treat you like my property
Put a claim on me (on me)
Then, I fit to know that I got somebody



Writer(s): Daniel Benson


Buju - Sorry I'm Late
Album Sorry I'm Late
date de sortie
28-10-2021




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.