paroles de chanson As e Be (Skit) - Burna Boy
Me
I
don
dey
tell
them
I
don
dey
tell
them
since
Omo
Life
no
be
rice
and
beans
Big
big
talk
na
things
and
things
Me
I
no
dey
look
up
to
human
beings
Port
Harcourt
no
dey
carry
last
High
way
dey
high
na
him
you
dey
see
pass
If
your
whole
world
dey
for
where
rain
dey
fall
You
suppose
know
say
rain
boot
no
be
slippers
Na
so
e
dey
be
for
the
street
As
you
no
dey
sweet
like
biscuit
and
sweet
Politician
dem
dey
sugar
coat
bitter
leaf
But
as
for
me
I
go
talk
am
as
e
be
Country
wey
God
don
bless
Some
be
for
A.C
Some
go
dey
sweat
How
small
pikin
go
get
respect
Bring
the
so
called
elders
let's
stab
them
to
death
1 Rizzla
2 The Realest
3 Oluwa Burna
4 Intro
5 As e Be (Skit)
6 Soke
7 If People Must Die
8 Gone
9 Trance
10 Single
11 Before
12 Ring Ring
13 Mine Tonight
14 Birthday
15 Birthday
16 Mi O Ni Gba
17 On A Very Good Day
18 Jealousy
19 Duro Ni Be
20 Another One
21 Before
22 Sampudi
23 On a Very Good Day
24 Mine Tonight
25 Single
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.