Burna Boy - On Form paroles de chanson

paroles de chanson On Form - Burna Boy



(Whoever carry my Backwood, bring am out)
(See Backwood for here, baba)
(Come, make una no omila my Lord, oh)
(You?)
(Bring am, my Lord, na hin be this)
(Make e dey my possession)
No shii
Mmm-mm (gba'bi, ma gba 'bẹ)
O lọ jìnà, o tún lọ far, mm-mm
And e no pass through Muritala, mm-mm
No carry me for mind, mm-hmm
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But, nowadays, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh, oh
E shock them as dem see me
Ani, mi o gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Mmm-oh, error (error)
Mi o gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ-, gba'waju wọ-, 'gbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ'-, 'gbẹ-'gbẹ, 'gbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'o bẹ, o lọ finally
I'm on form
Ayyshi
(Gba 'bi, ma gba 'bẹ, gba 'bi, ma gba 'bi)
(Gba 'bi, ma gba 'bẹ, gba 'bi, ma gba 'bi)
If I hear, if I hear say I complain (l'Èkó)
When I'm rocking, I'm rocking your body (body-oh)
Sorry, coming from a long range
And as always, I'll be loving
Anytime you holla me, I'm early (early)
I'll be lifting early
Ṣé ń ri? Oh-oh, ṣ'ẹri? (Ṣ'ẹri oh?)
Ṣé ń ri? Oh-oh, ṣ'ẹri?
(L'Èkó, wọlé kanlẹ̀)
Ani, mi o gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Mmm-oh, error (error)
Mi o gba'waju wọ'le, mo f'ẹgbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ-, gba'waju wọ-, 'gbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Gba'waju wọ-, 'gbẹ-'gbẹ, 'gbẹ wọ ('gbẹ wọ)
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'obẹ, o lọ finally
I'm on form
I no dey too quick to talk, oh-oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my ọpọlọ, oh-oh
Make them no see me at all
No trust man oh, not even my shadow oh
Knack am jẹjẹly nonstop, woah-woah-woah
This industry wọn shame me, uh-mm
Story of my life
Ahh, e no go tire me
Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si
Person t'oba wu, k'obẹ, o lọ finally
I'm on form



Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Ashton Sellars, Richard Isong Olowaranti Mbu Isong


Burna Boy - I Told Them...
Album I Told Them...
date de sortie
24-08-2023




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.