Burna Boy - Spiritual - traduction des paroles en anglais

Paroles et traduction Burna Boy - Spiritual




Spiritual
Spiritual
It′s Kel P vibes
It's Kel P vibes
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yah yeah yeah oh
Oh yah yeah yeah oh
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I just dey face my hustle
I just focus on my hustle
See when you start dem go yimu
See, when you start, they'll sneer
Then them go start to dey love you
Then they'll start to love you
Ah ah ah ahhhhhhh
Ah ah ah ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah oh
Yeah ah oh
Spiritual, highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
Omo I done tire tire tire tire
Girl, I'm tired, tired, tired, tired
Tell them no me nor holding back
Tell them I'm not holding back
See I fit wire wire wire wire
See, I can wire, wire, wire, wire
All the money wey dey my bank
All the money in my bank
Just to show you dat I'm for real
Just to show you that I'm for real
You know it′s not hard to find me
You know it's not hard to find me
I've been on the road and me no slow down but I run with the program
I've been on the road and I don't slow down, but I run with the program
Said all my people spiritual
Said all my people are spiritual
Ori wo kpe
Your head will call
Da ba wale
Come back home
Ja ko wo wa kpe
Don't let them call you in vain
Said all my people spiritual
Said all my people are spiritual
Ori wo kpe
Your head will call
Da ba wale
Come back home
Ja ko wo wa kpe
Don't let them call you in vain
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I just dey face my hustle
I just focus on my hustle
See when you start dem go yimu
See, when you start, they'll sneer
Then them go start to dey love you
Then they'll start to love you
Ah ah ah
Ah ah ah
Spiritual, highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah Ohhhhhh
Yeah ah Ohhhhhh
Spiritual highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
Girla whine for me ah
Girl, whine for me ah
Me shine like a diamond ring
I shine like a diamond ring
Them gonna never tramp on me ah
They're gonna never tramp on me ah
Girl know say man na real stylist ah
Girl, know that I'm a real stylist ah
Dem never seen a style like this ah
They've never seen a style like this ah
Dem girl wanna have my kids ah
Them girls wanna have my kids ah
She wan live a life like this cause she know say everything nice and sweet
She wants to live a life like this 'cause she knows everything is nice and sweet
Said all ma people spiritual
Said all my people are spiritual
Ori wo kpe
Your head will call
Da ba wale
Come back home
Ja ko wo wa kpe
Don't let them call you in vain
Said all ma people spiritual
Said all my people are spiritual
Ori wo kpe
Your head will call
Da ba wale
Come back home
Ja ko wo wa kpe
Don't let them call you in vain
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I no dey find their trouble
I don't go looking for trouble
I just dey face my hustle
I just focus on my hustle
See when you start dem go yimu
See, when you start, they'll sneer
Then them go start to dey love you
Then they'll start to love you
Ahhhhhhh
Ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah Ohhhhhh
Yeah ah Ohhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Spiritual, highly spiritual
"And the message from Burna, I believe,
"And the message from Burna, I believe,
Would be that every black person should please remember
Would be that every black person should please remember
That you were Africans before you became anything else"
That you were Africans before you became anything else"





Writer(s): DAMINI EBUNOLUWA OGULU, KELVIN PETERS


Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.