paroles de chanson Collateral Damage - Burna Boy
Oya
dey
there
ooo
Ambassador
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
president
go
dey
chop
(That
guy
dey
there)
When
dey
say
make
we
jump
We
go
jump
(Dey
there
oo)
Ambassador
go
dey
chop
(Dem
dey
there
oo)
And
president
go
dey
chop
(Dem
dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Dey
too)
When
they
say
make
we
jump
We
go
jump
No
be
for
here
wey
dem
born
Jesus
Ehh
ehhh
My
country
problem
e
pass
Jesus
Oh
no-no
o
Because
na
we
be
our
own
problem
Ehh
ehh
Na
who
go
come
reason
well,
well-well-well
Oya
dey
there
oo
Ambassador
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Dem
there
oo)
And
president
go
dey
chop
(That
guy
dey
there
oo)
When
they
say
make
we
jump
(O
dey
there
oo)
We
go
jump
(O
dey
there
oo)
Some
people
go
somersault
(Dem
dey
there
ooo)
Them
get
headache,
we
go
drink
panadol
(Dem
dey
there
oo)
Meanwhile,
president
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
Na
who,
na
who
dey
here?
Money
dey
here
The
thief-thief
come
major
And
if
suffer
come
dey
here
Suffer
yakpa
mutukum
Dogudum,
wey
dey
people
sukum
Dogudum,
money
e
lo
wan
dum,
dogudum
Suffer
yakpa
mutukum,
dogudum
Dem
go
dogum
you
well
well
And
dem
dey
laugh
you
well
well
And
dem
they
see
as
e
dey
shele
As
dem
dey
flexure
well
well
Yeah
yeah
yeah
yeah
yeah
o
My
people
suffer
well
well
Police
dey
slap
your
head
well
well
Hungry
go
waya
dem
well
well
Welle
welle
welle
welle
welle
well
Oya
dey
there
oo
Ambassador
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Dem
there
oo)
And
president
go
dey
chop
(That
guy
dey
there
oo)
When
they
say
make
we
jump
(O
dey
there
oo)
We
go
jump
(O
dey
there
oo)
Some
people
go
somersault
(Dem
dey
there
ooo)
Them
get
headache,
we
go
drink
panadol
(Dem
dey
there
oo)
Meanwhile,
president
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
My
people
self
dey
fear
too
much
We
fear
the
thing
we
no
see
One
day,
all
of
us
go
die
We
always
get
reason
to
fear
Fight
for
your
right
o
You
go
dey
fear
Police
go
slap
you
You
go
dey
fear
Fight
for
your
pikin
dem
You
go
dey
fear
You
go
dey
fear,
fear,
fear
Oya
dey
there
oo
Ambassador
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Dem
there
oo)
And
president
go
dey
chop
(That
guy
dey
there
oo)
When
they
say
make
we
jump
(O
dey
there
oo)
We
go
jump
(O
dey
there
oo)
Some
people
go
somersault
(Dem
dey
there
ooo)
Them
get
headache,
we
go
drink
panadol
(Dem
dey
there
oo)
Meanwhile,
president
go
dey
chop
(Dey
there
oo)
And
governor
go
dey
chop
(Oya
dey
there
o)
Dey
there
o
Dey
there
o
Dey
there
o
Dey
there
o
1 Anybody
2 African Giant
3 Wetin Man Go Do
4 Gum Body
5 Killin Dem
6 Omo
7 Secret
8 Collateral Damage
9 Another Story (ft. M.anifest)
10 Pull Up
11 Blak Ryno (Skit)
12 Destiny
13 Different (feat. Damian Marley & Angelique Kidjo)
14 Show & Tell
15 This Side
16 Spiritual
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.