paroles de chanson 20.10.20 (Wahala Dey) - Chike
You
don
win
election
So
you
don't
care
anymore
29
million,
you
be
senator
You
don
de
match
us
oh
But
you
say
make
we
no
talk
oh
Say
make
police
no
de
shoot
us
But
you
bring
soldier
Wahala
Dey
(ah
ah
eh
ah)
If
you
no
know
Wahala
Dey
(ah
ah
eh
ah)
Them
de
kill
us
Wahala
Dey
(ah
ah
eh
ah)
If
you
no
know
Wahala
Dey
(ah
ah
eh
ah)
Them
de
kill
us
Soro
soke
Wahala
Dey
Oga
Fashola
with
the
camcorder
People
don
die
and
they
wan
code
am
Na
only
God
know
who
go
settle
the
matter
Cos
I
don't
know
where
the
country
dey
waka
Na
who
diеs
next
shey
na
me
or
my
brothеr
Na
how
wey
u
think
sey
we
no
reach
to
para
Who
give
the
order
to
shoot
us
all
Who
give
the
order
to
kill
us
all
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.