paroles de chanson If You No Love - Chike
Make
I
know,
make
I
know
Oh,
make
I
know,
make
I
know
Make
I
know,
make
I
know
(don't
play
me)
Calling
me
the
sugar
wey
dey
your
tea
Calling
me
the
honey
wey
dey
your
bee
Anything
you
tell
me
I
dey
believe
oh
Showing
me
around
like
I
lost
my
way
Telling
all
your
friend
say
na
be
bae,
oh
Baby,
see
me
I
don
dey
believe
oh
Tell
me
make
I
know
now
If
you
show
me
make
I
know
now
If
e
no
sure
me
make
I
know
now
If
you
no
love
me
oh
Tell
me
make
I
know
now
oh
If
e
sure
me
make
I
know
now
oh
If
e
no
sure
me
make
I
know
now
oh
If
you
no
love
me
oh
Make
you
no
talk
say
you
love
me
oh,
ay
If
you
no
need
me
oh-oh-oh
No
go
dey
talk
say
you
need
me
oh
I
take
this
love
seriously
oh
Baby
oh,
make
you
no
play
me
oh
No
go
dey
talk
say
you
love
me
oh
Don't
play
me
Calling
me
the
sun
wey
dey
bright
your
day
Calling
me
the
joy
wey
dey
cash
your
pay
Anything
you
talk
baby,
I
dey
believe
oh
Nobody
dey
gree
to
dey
toast
me
again
When
dey
wanna
come
you
dey
block
their
way
Everybody
don
sabi
me
with
you
oh
Tell
me
make
I
know
now
If
you
show
me
make
I
know
now
If
e
no
sure
me
make
I
know
now
Tell
me
make
I
know
now
If
you
show
me
make
I
know
now
If
e
no
sure
me
make
I
know
now
If
you
no
love
me
oh
Make
you
no
talk
say
you
love
me
oh,
ay
If
you
no
need
me
oh-oh-oh
No
go
dey
talk
say
you
need
me
oh
I
take
this
love
seriously
oh
Baby
oh,
make
you
no
play
me
oh
No
go
dey
talk
say
you
love
me
oh
Before
we
go
further
tell
me
I
wanna
know
Make
I
no
go
fall
down
low,
I
wanna
know
(make
I
no
fall
down
low)
Do
you
have
another
I
wanna
know
Am
I
the
only
one
Am
I
your
number
one
If
you
no
love
me
oh
Make
you
no
talk
say
you
love
me
oh,
ay
If
you
no
need
me
oh-oh-oh
No
go
dey
talk
say
you
need
me
oh
I
take
this
love
seriously
oh
Baby
oh,
make
you
no
play
me
oh
(make
you
no
play
me)
No
go
dey
talk
say
you
love
me
If
you
no
love
me
oh
Make
you
no
talk
say
you
love
me
oh
If
you
no
need
me
oh
No
go
dey
talk
say
you
need
me
oh
I
take
this
love
seriously
oh
You
no
be
Finidi
no
finish
me
oh
No
go
dey
talk
say
you
need
me
oh
(no
play
me
oh)
Make
I
know,
make
I
know
Oh,
make
I
know,
make
I
know
Make
I
know,
make
I
know
(don't
play
me)
1 Out of Love
2 Beautiful People
3 Nakupenda (feat. Ric Hassani)
4 If You No Love
5 Forever (feat. M.I Abaga)
6 Amen
7 Roju
8 Finders Keepers
9 Insecure
10 Forgive
11 Faithful
12 Running
13 Soldier
14 Watching over Me (feat. Zoro)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.