paroles de chanson Follow You (feat. Tony Warp & Tayo) - Chike
Chyko
* Tony
Warp
* Tayo
I
go
follow
you
wherever
you
go
I
go
dey
with
you
through
the
highs
and
the
lows
Even
if
I
carry
enter
ghetto
You
go
dey
with
me
I
know,
me
I
know
Power
and
fame
the
world
and
it's
jewels
I
want
it
all,
watch
me
as
I
make
my
moves
I
never
wanna
be
regarded
as
a
lame
dude
If
you
vex
this
Skololo
omo
you
go
chop
two
Chop
two
bawo,
this
life
no
be
fight
We
no
dey
fight
against
flesh
and
blood
no
be
by
sight.
Cause
the
power
and
the
fame
and
the
glory
in
your
name
Na
wetin
the
devil
go
use
to
play
you
like
a
game
Bro
Oga
no
dey
waste
my
time
Am
just
trying
get
paid
while
am
still
in
my
prime
It's
not
a
crime
to
get
hunnies
and
booze,
stay
on
my
cruise
I
don't
harm
nobody
men
I
think
I'll
fine
Yo
You
think
you'll
be
fine?
My
guy
that
na
lie
The
money,
honeys
and
the
booze
will
leave
you
behind
But
the
Lord
is
calling
you
to
be
one
of
a
kind
As
for
me,
I
go
follow
Him
cause
He
is
Divine
I
go
follow
you
wherever
you
go
I
go
dey
with
you
through
the
highs
and
the
lows
Even
if
I
carry
enter
ghetto
You
go
dey
with
me
I
know,
me
I
know
Oga,
trying
live
a
better
life
is
the
motive
Am
only
a
slave
to
what's
been
promoted
I
been
through
the
rough
my
gee,
e
hard
die
Just
trying
put
this
feelings
aside
for
free
But
I've
been
so
dark
no
doubt,
I
been
trapping
like
Kodak,
I
didn't
get
the
full
picture
New
lecture
now
I
get,
so
I
won't
regret
Now
I
put
my
sweat
in
God's
shoulders
till
I
loose
my
breath
Thank
God
for
your
life
ma
gee
We
the
salt
of
the
earth
bro,
no
be
Maggi
If
you
wanna
be
saved
you
gata
study
Bible
Don't
be
idle
while
worshipping
idols
Be
a
doer
of
the
word,
no
just
dey
hear
am
I
know
you
love
God
but
you
gats
to
fear
am
To
be
a
Christian
no
be
by
mouth
But
am
really
glad
that
you
followed
this
route
I
go
follow
you
wherever
you
go
I
go
dey
with
you
through
the
highs
and
the
lows
Even
if
I
carry
enter
ghetto
You
go
dey
with
me
I
know,
me
I
know
I
go
follow
you
wherever
you
go
I
go
dey
with
you
through
the
highs
and
the
lows
Even
if
I
carry
enter
ghetto
You
go
dey
with
me
I
know,
me
I
know
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.