paroles de chanson Kanyew3st - Choko
Ayaya
mapito...
makito...
Cheee
(You
think
say
you
wise...)
Choks!
(Your
mumu
no
too
much)
(It's
DAIHARDBEATS)
She
dey
form
holy
holy
Form
kanyewest
(One
time)
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
they
happen
E
be
something
wey
they
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
they
wet
You
they
form
holy
holy
Form
kanyewest
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
dey
happen
E
be
something
wey
they
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
they
wet
You
they
form
holy
holy
Dey
form
Kanye
West
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
She
dey
form
holy
holy
They
form
Kanye
West
(One
time)
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
Charlee
make
I
give
you
the
lamba
(Ehh
ehh)
Your
body
Dey
scatter
the
matter
If
na
money
I
go
spray
you
the
dollar
You
know
that
the
boy
is
a
boss
I'm
a
baller...
chei
She
don
they
feeling
the
boy
Me
I
they
strike
she
dey
call
me
Ngog
She
kon
they
wantu
they
start
to
they
form
Like
say
she
sef
no
they
trip
for
the
boy
chei.
Folake
jojomijo
Aunty
mi
follow
me
go
Yetunde
wa
bamijo
Oya
jojomijo
Gbesumomi
chop
my
chocomilo
Ohh
naaa...
Na
me
bureau
de
change
She
no
they
try
to
they
follow
me
play
She
call
me
chief,
she
they
call
me
Echie
Pay
all
your
bills,
cos
na
me
be
prepaid
(Kuro
nbe)
She
they
form
holy
holy
Form
kanyewest
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
they
happen
E
be
something
wey
they
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
they
wet
You
they
form
holy
holy
Form
kanyewest
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
they
happen
E
be
something
wey
they
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
they
wet
You
they
form
holy
holy
Dey
form
Kanye
West
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
She
they
form
holy
holy
Dey
form
Kanye
West
(One
time)
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
She
say
she
they
want
to
they
form
(Mad
ooo)
Me
and
Friends
(Mad
oo)
Say
she
be
virgin
before
(Mad
oo)
Buh
she
no
they
fuck
(Mad
oo)
No
too
they
follow
me
play
Popsy
they
skemp
no
be
only
me
they
What
is
your
name,
pastor
olumide
You
too
they
ball,
menh
you
na
Juve
You
na
juve
Charlee
better
come
to
your
senses
This
girls
dem
they
use
like
utensils
No
love
for
their
mind
na
pretenses
They're
counting
the
kpa,
shey
na
census
Shey
na
census
I'm
not
in
love
with
money
I'm
not
in
love
with
body
I
just
want
who
go
ball
me
Shey
na
you
go
sub
me?
Buh
if
I
finish
coming...
You
give
me
money
(Mad
oooo)
She
dey
form
holy
holy
Form
kanyewest
(One
time)
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
they
happen
E
be
something
wey
they
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
Dey
wet
You
dey
form
holy
holy
Form
kanyewest
Girl
can
you
feel
it,
down
in
your
chest
Charlee
what
dey
happen
E
be
something
wey
Dey
set
Girl
can
you
feel
it,
cos
your
body
don
Dey
wet
You
dey
form
holy
holy
They
form
Kanye
West
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
She
dey
form
holy
holy
They
form
Kanye
West
(One
time)
Holy
holy
Like
one
Kanye
West
Choks!
90'
90'
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.