Chopstix feat. Burna Boy & Yung L - Woman paroles de chanson

paroles de chanson Woman - Burna Boy , Chopstix , Yung L



Girl you got da body wey fit wound person
Wound person
Anytime I see u, u bring blessing
Bring blessing
Girl u got da body wey fit catch fire
Catch fire
Any time I see u, girl u get me high
Get me high
She say she loving the undercover oh
She say she liking my anaconda eh
She know her waist e dey causey wahala oh
But me I no send I like her like dat oh
But dat girl be my woman oh
Oh!!!! she my woman oh
She ride me like a wheel barrow
Oh like a wheel barrow
I don crase for my woman oh
Oh!! na my woman oh
She ride me like a wheel barrow
Oh like a wheel barrow
I say baby tell em
As tell em
Tell me please tell me, tell me the melody
Sey make other girls dem jealous
So I jealous sey I gbado ur body
So one no man can satisfy her
She need more wood to the fire
So my friends sey me no go for wife her
And nothing I can do about that
Some my girls gimme your love




Chopstix feat. Burna Boy & Yung L - Woman
Album Woman
date de sortie
04-01-2017

1 Woman



Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.