paroles de chanson Modupe - Crayon
Vibes
(vibes)
Ahhn,
ahnn
(Crayway)
In
my
element,
yeah
No
time
for
kpekelemes,
yeah
I
know
wetin
I
dey
find,
so
me,
I
no
regret,
yeah
The
people
wey
I
shenk,
yeah
All
the
barnies
wey
I
reckless
We
had
such
a
good
time,
but
the
chapter
ends
here
When
I
wan
chop
dem
tell
me,
"Stop
ṣé
bẹ"
(ṣé
bẹ)
Enemies
wọn
lé
bẹ
I
don
tay
for
the
street,
o
tí
pẹ,
yea,
yee
You
see,
my
matches
don
dey
set
(dey
set)
My
kerosene
don
dey
smell,
when
I
light
my
fire,
otí
zeh
I
got
only
one
life
o
Make
I
just
dey
jogodo,
jogodo
'til
I
go
kpai
oh
I
got
only
one
life
o
Make
I
just
dey
la
vida
loca
'til
I
go
kpai
oh
Yea,
yeee
Mó
dupe
fún
Ọlọrun
oh
We
no
look
like
where
we
come
from,
eh
I
give
thanks
to
the
Most
High,
eh
Mó
dúpẹ'
fún
Ọlọrun
oh
We
no
look
like
where
we
come
from,
eh
I
give
thanks
to
the
Most
High,
eh
Jẹjẹly,
jẹjẹly
Óyà,
sún
sẹ'yìn
Jọ,
má
lọ
bẹ,
má
lọ
tẹ
(Ah)
shey
you
no
dey
see
settings,
agídígbà
person
Wa,
ṣo
má
jẹ?
Ṣo
má
jẹ'?
Jẹjẹly,
jẹjẹly
Óyà,
sún
sẹ'yìn
Jọ,
má
lọ
bẹ,
má
lọ
tẹ
(Ah)
shey
you
no
dey
see
settings,
agídígbà
person
Ọmọ
ọpẹ́,
ọmọ
ọpẹ́,
ọmọ
ọpẹ́
When
I
wan
chop
dem
tell
me,
"Stop
ṣé
bẹ"
(ṣé
bẹ)
Enemies,
won
lé
bẹ
I
don
tay
for
the
street,
o
tí
pẹ,
yea,
yee
You
see,
my
matches
don
dey
set
(dey
set)
My
kerosene
don
dey
smell
When
I
light
my
fire,
otí
zeh
I
got
only
one
life
o
Make
I
just
dey
jogodo,
jogodo
'til
I
go
kpai
oh
I
got
only
one
life
o
Make
I
just
dey
la
vida
loca
'til
I
go
kpai
oh
Yea,
yeee
Mó
dupe
fún
Ọlọrun
oh
We
no
look
like
where
we
come
from,
eh
I
give
thanks
to
the
Most
High,
eh
Mó
dúpẹ'
fún
Ọlọrun
oh
We
no
look
like
where
we
come
from,
eh
I
give
thanks
to
the
Most
High,
eh
Mó
dúpẹ'
fún
Ọlọrun,
'lọrun,
'lọrun,
'lọrun,
'lọrun
Nothing
wey
my
God
no
go
fit
do,
fit
do,
fit
do,
fit
do
Dem
no
fit
hold
my
throat,
throat
'Cause
I
go
dey
move
on
o,
go
dey
match
down
o,
hmm
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.