paroles de chanson I Love You - Danagog , Mayorkun
Code
Name!
Say
my
name
baby
say
my
name
She'
educated,
want
dey
gimme
brain
Na
High
Note
wey
she
just
dey
sing
As
I
dey
give
her
the
thing,
e
dey
digi
down
d
tin
Face
down;
hands
up;
baby
make
we
Collide
The
first
time,
I
take
it
real
slow,
she
think
say
I
polite
And
then,
I
give
her
real
fast
like
Incredible
dash
Happy
spending
ma
cash
Her
yansh,
like
Nikki
Minaj
Olua
Some
come
with
a
mic'
Some
come
with
a
gun
[yea
yea]
Sebi
you
say
no
be
only
me
waka
come
[yea
yea]
Where
them
been
dey
back
then
When
we
need
back
up?
When
we
need
back
up?
Now,
everywhere
cool
down
we
dey
chop
up
Living
in
my
all-night-shop
Eh
eh
eh
I
wish
that
you
know
Anywhere
wey
we
go,
we
dey
control
oh
Coming
in
your
show-
we
dey
tornado
Now
the
lady
say
she
dey
like
my
flow
Omoge
want
make
we
Collide
oh
Baby
girl
want
make
we
Collide
oh
Since
she
don
catch
me
off
guard
oh
Wetin
man
go
do,
but
to
Collide
oh?
Sare
wa
na,
je
kin
t'ona
s'ibe
I
be
like
NEPA,
je
kin
f'ana
s'ibe
Eh;
Danbaba,
Danbaba;
eyan
Bangerlee
Am,
am;
am
Danagog
we
like
idi
gan
ni
Ehn
and
I
get
money
ehh
You
get
big
body,
ehh
You
must
to
get
money,
eh
Emi
ati
Cheeky
Chizzy
ati
Ichaba,
we'
on
fire
No
retire,
eh;
eyan
Dremo
pelu
Mayor'
Ati
Fresh
on
the
beat
Won
gbo
wa
se
I
wish
that
you
know
Anywhere
wey
we
go,
we
dey
control
oh
Coming
in
your
show-
we
dey
tornado
Now
the
lady
say
she
dey
like
my
flow
Omoge
want
make
we
Collide
oh
Baby
girl
want
make
we
Collide
oh
Since
she
don
catch
me
off
guard
oh
Wetin
man
go
do,
but
to
Collide
oh?
As
you
see
me
so,
me
I
want
blow
Na
money
I
dey
find
with
ma
nighher,
Cheeky
Chizzy
My
type
of
flow-
no
one
knows
Say
tomorrow,
e
go
play
for
radio
They
must
play
my
song
They
must
play
my
music
they
must
play
the
song
Morning,
afternoon,
even
midnight
So,
go
below
fine
girl
I
like
the
way
that
you
drop
it
Make
we
negotiate
I
give
you
my
money
your
body
is
tempting
Any
time
a
girl
is
catching
feelings
All
I
do
is
I
catch
a
flight
le
le
leh
No
one
ever
did
it,
but
I
did
Even
though
I
dey
cause
fight
yea
eh
Young
Boy
Young
Lord
Young
G
wey
him
future
bright
Swaa
Mayorkun
baby
oh
I
know
you'
feeling
what
am
feeling
Let
me
show
you
what
I
have
tonight,
yea
Mo
gbe
eh;
before
you
talk
to
me,
s'o
ti
brush?
Pass
me
the
paste
till
DJ
cupppy
oh
T'o
ba
l'oyun
fun
mi,
you're
unlucky
T'o
ba
tun
wa
f'oju
ri
mi,
girl,
se
mo
lucky?
Before
you
talk
to
me,
s'o
ti
brush?
Pass
me
the
paste
till
DJ
cuppy
oh
T'o
ba
l'oyun
fun
mi,
you're
unlucky
T'o
ba
tun
wa
f'oju
ri
mi,
girl,
se
mo
lucky?
Please
me,
please
me
girl
Girl,
girl,
girl
Baby,
tease
me,
tease
me,
love
Milady
say
the
light
off,
cos'
we
are
on
a
level
Level;
yea
yea
Oh
baby,
do
it
my
way;
baby
do
it
my
way
Baby,
see,
see,
see;
say
the
way
I
like
money
Gat
me
working
all
day,
ehh
Coast
to
Coast;
East
to
East
Anywhere
the
money
dey,
na
there
I
dey
Oya,
oya;
gan
gan,
make
them
pay
Cos'
a
bad
man
no
dey
like
delay
Already
set
the
time,
and
which
in
the
case
Loud
it;
gat
me
feeling
different
tribe
away
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.