paroles de chanson The One - Minz , David Meli
Wassup
Minzulode
lomo
ahh
Aunty
make
I
tell
you
something
No
be
joke,
no
be
play
no
be
small
thing
I
no
go
lie
say
you
do
me
strong
thing,
do
me
strong
thing
I
dey
talk
you
dey
form
rihanna
sey
You
no
dey
come
till
I
buy
designer
Her
body
hot,
her
body
fire,
yeah
she
do
me
bad
kilode
me
tire
She
be
the
one,
wey
dey
make
me
dey
want
to
fall
in
love,
Shey
you
know
sey
me
I
want
to
touch,
She
carry
back
I
dey
see
am
for
the
front
She
be
the
one,
wey
dey
make
me
dey
want
to
fall
in
love
Shey
you
know
sey
me
I
want
to
touch,
She
carry
back
I
dey
see
am
for
the
front.
Eh
say
she
anywhere
the
money
go
so
I
make
my
pocket
start
to
overflow
I
get
to
give
am
make
she
carry
go,
Wetin
she
do
me
say
nobody
know(nobody
no
no
no)
Up
all
night
till
the
morning,
thinking
about
how
to
make
you
love
me
O
girl
I'm
trynna
make
you
know
me(wassup)
U
know
u
can
text
me
if
u
lonely
She
be
wanting
me
money,
24times
I'm
trynna
call
eh
Text
me
on
d
phone,
She
tell
me
she
love
me
now
I
want
to
go
she
dey
make
me
fall
again
o
She
be
wanting
me
money,
24times
I'm
trynna
call
eh
Text
me
on
d
phone
she
tell
me
she
love
me,
Now
I
want
to
go
she
dey
make
me
fall
again
o
Girl
you
get
e
big
something,
Me
I
like
e
big
something
for
ur
love
I
fit
to
Cross
country
yhh,
oya
give
me
no
long
tin
girl
Moni
boss
e
girl
o,
give
me
love
wey
u
get
o,
O
baby
don't
forget
o(forget
o)
oya
give
me
that
ur
thing
so,
Me
I
no
go
play
u
like
a
ping
pong,
Knocking
at
ur
door
like
a
ding
dong,
U
go
be
d
queen
for
my
kingdom(for
my
kingdom
for
my
kingdom)
girl
I
No
go
play
u
like
a
ping
pong
buy
u
feraganmo
Wey
u
need
o,
u
go
be
d
queen
for
my
for
my
yeahhh
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.