paroles de chanson My Lane - Domben Pen
I
follow
you
roll
na
motherhood
cause
am
E
possible
say
I
get
money
pass
you
Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you
(Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you)
I
say
letter
to
my
brother
You've
been
asking
me
where
I
Dey?
Me
I
Dey
one
corner
Sipping
champagne
as
I
Dey
my
lane
I
no
want
any
wey
go
affect
my
mental
health
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
I
no
want
anything
wey
go
affect
my
mental
health
(Hmmmmm)
They
tried
to
bring
me
negativity
come
my
way
I
sent
them
with
their
bad
energy
far
away
(far
away)
As
I
Dey
my
lane
Dem
been
dey
ask
me
where
I
Dey
me
I
Dey
for
the
Studio
Steady
vibing
and
praying
for
the
akpo
oh
Shey
I
know
say
Owo
na
the
Koko
oh
Emi
olowojaiye
Omo
b'
Adebayo
I've
been
on
this
lane
(Adebayo)
I
follow
you
roll
na
motherhood
cause
am
E
possible
say
I
get
money
pass
you
Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you
(Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you)
I
say
letter
to
my
brother
You've
been
asking
me
where
I
Dey?
Me
I
Dey
one
corner
Sipping
champagne
as
I
Dey
my
lane
I
no
want
any
wey
go
affect
my
mental
health
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
I
been
on
my
lane
It's
been
me
against
myself
E
no
get
as
e
be
Na
me
still
go
win
I've
been
going
through
my
own
story
Over
and
over
I
think
I'm
crushing
on
myself
I
hope
you
don't
keep
running
away
from
your
breakthrough?
I
Dey
show
you
love
like
your
daily
bread
Me
wey
show
you
road
no
mean
say
I
be
fool
I
follow
you
roll
na
motherhood
cause
am
E
possible
say
I
get
money
pass
you
Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you
(Ontop
of
am
I
no
Dey
use
my
thing
oppress
you)
I
say
letter
to
my
brother
You've
been
asking
me
where
I
Dey?
Me
I
Dey
one
corner
Sipping
champagne
as
I
Dey
my
lane
I
no
want
any
wey
go
affect
my
mental
health
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
Me
I
just
Dey
my
lane
I
follow
you
roll
na
motherhood
cause
am
I
follow
you
roll
na
motherhood
cause
am
I
follow
you
roll
na
brotherhood
cause
am
I
say
letter
to
my
brother
(Na
brotherhood
cause)
I
say
letter
to
my
brother
(Na
brotherhood
cause)
Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.