Dotman - Okay paroles de chanson

paroles de chanson Okay - Dotman



Dotman kuraja
Hakuna matata
Oh oo
I no fit to complain
Coz some people dey pray for wetin I get o
But am still not comfortable
Rara o yeah
When I started in the ghetto
Bad man say I no go blow o
Na ori mi ni wa fe jo
Oh na na na eeh
.. .
.. .
See
I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbemi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fa wa mi soke
Yeah yeah
.. .
.. .
I go Sha Sha boy come dey rule dem for Lagos
Shebi na God wey applaud us
Shout to my people for early motion
Omo na grandmi to shop o
Ever belle full but am not okay
Baba [] but am not talking
I no pray for small money
And I no want too much money
I just want to be okay
Baba wa gbemi soke
Small money na no money
Too much money na big trouble
I just want to be okay
Baba fa wa mi soke
Yeah yeah



Writer(s): Olatunji Oladotun


Dotman - Okay
Album Okay
date de sortie
01-11-2019

1 Okay




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.