Dotman - Small Boys paroles de chanson

paroles de chanson Small Boys - Dotman



Yeah, whoa, whoa, whoa
Yeah, yeah yeah
Na na na, na na na, na na na
Yeah, yeah, yeah
Everybody lo ti r'aka
'Cause they want get this money
Omo na this money wey dey make some boys dey para
Dey no care about clean money
'Cause you wan pop Champagne, Rose, ki awon girls ko ma gbo ri wole
Ko ma sha na wole, to na wole
Then the people sef them be problem see
Them go dey sare wa when your life don dey better o
When you dey suffer them no reason your matter, ye
Them go dey run come
Them wan collect the money o
Them no even wan know how you take get the money
Yeah-eh
We dey see am every day for Instagram o
All this small-small boys wan blow by force o
Them go do ogun owo, come dey bark like dog o
Ikunle abiyamo, oh, my Lord o, ye
Nkan to se ti lefi jo o
Gbo gbo araye must know
Kilode ti efi duro si nu Ghana must go
Party ti tan gbo gbo wa ka wa ri
Olosho te gbe pariwo "Pata mi da?'
So ri pe oti spoil, oti baje?
O lo ra bread, ofi je igbe
Nitori owo oti maya
Omo kekere oti yan yan
Oh na




Dotman - Small Boys
Album Small Boys
date de sortie
10-02-2023




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.