Dr Barz - Parte After Parte paroles de chanson

paroles de chanson Parte After Parte - Dr Barz



Parte after parte ahh ye
Parte after parte ahh ye
Parte after parte
After parte after parte
Parte after parte
Parte after parte
Dr barz
Parte after parte
After parte after parte
Omo e get one small party
When I been try do
Been they give discount if you dey buy two ticket
Forget
The party too wicked
Plus e get two packs wey I invite too
E trust Nike boys wet go fit buy booze
And Nike babes
Omo this kind cruise loud
And only loud is allowed
Omo browse
No 9 is in tha cloud
Only step the party for the big boys
For the big girls
Wey dey push porche
Wey drive Benz
Wey dey pull up
You go feel their presence
First get money no be first dey get sense
Eh (hmmmmm)
And everybody looking daper
Everybody fly than the flying Peter Parker
BARZZZZ
Then about ten new chikalas lap me
Cap me
Say Dem wanna eat my gala (eh)
Parte after parte
(AYE)



Writer(s): Victor Akpomon


Dr Barz - Parte After Parte
Album Parte After Parte
date de sortie
17-12-2019




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.