Drimsbaby - Get Money paroles de chanson

paroles de chanson Get Money - Drimsbaby



Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
You know I've have seen a lot of things
Dem no sabi say me na king
They keep trying to take my shine
But me no send me get no time (time)
But sometimes I feel soo sad
Sometimes I feel soo mad
Cause love e no dey
Job e no pay
Even rich man get nothing to say
No steady light even up to the day
Girl wey fine self, you no fit to date
No buy the Benz, she go tell you to wait
So me advise you to hustle be great
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
It's a simple life
But we like to make things hard
And if we love from our heart
We no go dey apart
Me badman talk it's a simple life yeah
We like to make things hard
But if we love from our heart
Na then we get to they alright
Every time I
Every time I pull up in the club
Big big bad girls wanna show me love
Them wanna give me hug
Tell me say
Them tell me say
Them wanna show me off
Them tell me say
(Them tell me say)
They wanna show me off
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
Me Badman talk it's a simple life yeah
We like to make things hard (woah)
But if we love from our heart
Na then we get to dey alright
Sometimes I feel soo mad
Cause love e no dey
Job e no pay
Even rich man get nothing to say
No steady light even up to the day
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Man them tell me say me no get money
Them tell me Charlie hustle ahead
Them tell me we go dey alright
And we go buy the motto
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night
Girl them y'all give me goose bump bump
Babe aye
You go kill person
(Chei)
You give me juicy bum bum
Babe aye
We could stay all night



Writer(s): Ogbogu Chidera Prosper


Drimsbaby - Get Money
Album Get Money
date de sortie
17-03-2019




Attention! N'hésitez pas à laisser des commentaires.